Street Dey Vex (Explicit)歌词由Timikazy演唱,出自专辑《Street Dey Vex (Explicit)》,下面是《Street Dey Vex (Explicit)》完整版歌词!
Street Dey Vex (Explicit)歌词完整版
We don dey voice.. e don te
When we Dey hustle.for this street
Men don dey talk.dem nor wan take
Till will go burst dem.dem go pay
Boys don dey vex ooo
Boys don dey jungle
Cos boy Dey struggle for this street
Girls don dey paro
Cos babes dey borrow
Girls don dey hustle for this street
Wetin dey na here we dey
Wetin dey wider dem go fear
Boys nor wan hear ooo
Girls nor wan listen
We nor wan reason 4 this street
The street is what we lived for
Na so we go Dey Dey as this one's
Are warming up for another loot
Wen we try to root out all this crook
And uproot their plans by every means
Even if it means na to track una
Ehn we go rack una
Omo excuses and abuses
Fusing the mind of the masses
With all that too much
Pain everyday story story
Na Too much hate
We nor go gree
Cos we above all this conjuring
The journey isn't funny
We spitting out warnings
So let all this cunning know say
A word is enough
For the egnima on the aftermath
Of the trauma una don cause man
Like mad ya all are bad
What a fad we will live to tell
This to our kids before we all are killed
Oh God why why why
We nor wan reason about dis shit
We don dey wait for dis day
Wen we go tell dem Dey don fail
When dem go see us dem go hail
Wetin dey sup ooo
Body dey hot ooo
As men don dey rugged 4 the street
Guys nor Dey smile ooo
Babes don dey frown ooo
Things don Dey dogged for this street