笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-23 17:38 | 星期四

On God (Explicit)歌词-Meek Magus&Kaley Bag

On God (Explicit)歌词由Meek Magus&Kaley Bag演唱,出自专辑《On God (Explicit)》,下面是《On God (Explicit)》完整版歌词!

On God (Explicit)歌词

On God (Explicit)歌词完整版

Ah yeah, oh yeah yeah

On God ohh

On God ohh

Oh yeah, yeah yeah

(Bridge)

Ar dey live this life, ar nor dey stress for natin...

Them they wish me bad, them no wan see me succeed...

And even the life ar get, na God na inh get all thin...

I dey wish for the best, nothing else but all thin...

(Chorus)

Me destiny on God ohh, me success on God...

Me life on God ohh, everything on God

Me destiny on God ohh, me success on God

Me life on God oh, everything on God

(Meek Magus Verse)

I've been through the dark and worse...

Ar don't feel many pain and loss...

I don't fall many time on the dust...

but I never lose me hope on God...

Ar don taste many struggles,

Ar don face many huddles

Ar don see Boko famble wey nor like you

As you get to the light dem wan dull you

I've been through many jungles

you go only make am if you humble

Boko wish for make you stumble

as you make am na life them want hug you

It's on God, yes it's on God,

The blessing I receive now non-stop

It's on God, yes it's on God,

Everything ar get say na from God

Bridge)

Ar dey live this life, ar nor dey stress for natin...

Them they wish me bad, them no wan see me succeed...

And even the life ar get, na God na inh get all thin...

I dey wish for the best, nothing else but all thin...

(Chorus)

Me destiny on God ohh, me success on God...

Me life on God ohh, everything on God

Me destiny on God ohh, me success on God

Me life on God oh, everything on God

(Kaley Bag Verse)

On God, mi life ar don lef am to the Pa....

Ase you head up make you look to the star...

Ar nor trust mortal man, only God na mi bra... Them just the charm me name like bean Chakra...

On God, man them the bet way the team they on board...

Real nigga sh**, we don lef them pa fraud...

Only God know all the pain way ar feel...

Ar busy they cry, man them busy they chill...

Mi hope and mi trust, hence na God dey shabe

Ar know it's a must...

Everything I do, God must know..

Word for a wise, this na conscious flow...

Just like Mark Tyson, man must blow...

Enough fertilizer, man must grow...

Enemies they cam, enemies they go...

Boko man go proof, time must show....

Bridge)

I dey live this life, ar nor dey stress for natin...

Them they wish me bad, them no wan see me succeed...

And even the life ar get, na God na inh get all thin...

I dey wish for the best, nothing else but all thin...

(Chorus)

Me destiny on God ohh, me success on God...

Me life on God ohh, everything on God

Me destiny on God ohh, me success on God

Me life on God oh, everything on God

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef48bVVA9BghVUQUBCg.html

相关推荐

  • 异乡人 (cover: 李健)歌词-自在随心H77

    异乡人 (cover: 李健)歌词-自在随心H77

    异乡人 (cover: 李健)歌词由自在随心H77演唱,出自专辑《H77的翻唱专辑》,下面是《异乡人 (cover: 李健)》完整版歌词! 异乡人 (cover: 李健)歌词完整版 异乡人...

  • 偷光致白柳歌词-灵籁

    偷光致白柳歌词-灵籁

    偷光致白柳歌词由灵籁演唱,出自专辑《偷光(惊封 致白柳)》,下面是《偷光致白柳》完整版歌词! 偷光致白柳歌词完整版 偷光作词:灵籁作曲:灵籁演唱:灵籁不知...

  • 回马枪 (cover: 张晓棠) (其他)歌词-紫云浅浅

    回马枪 (cover: 张晓棠) (其他)歌词-紫云浅浅

    回马枪 (cover: 张晓棠) (其他)歌词由紫云浅浅演唱,出自专辑《戏里戏外》,下面是《回马枪 (cover: 张晓棠) (其他)》完整版歌词! 回马枪 (cover: 张晓棠) (其他...

  • 兄弟 (cover: 任贤齐)歌词-琼公主

    兄弟 (cover: 任贤齐)歌词-琼公主

    兄弟 (cover: 任贤齐)歌词由琼公主演唱,出自专辑《琼公主翻唱集》,下面是《兄弟 (cover: 任贤齐)》完整版歌词! 兄弟 (cover: 任贤齐)歌词完整版 演唱者:任贤...