Bless Me歌词由OKE Bhadboi演唱,出自专辑《Prophesy》,下面是《Bless Me》完整版歌词!
Bless Me歌词完整版
Dei call me oke bhadboi ghess
Another day another blessing
Baba god na your hand I Dey o
As I dei work make I getti pay o
Ojulopesi wetin go be go be
As you dei waka make you dei kaku
Baba bless my way aye
Lavinda nimofe o
Life go show you many pattern
Omo you gat to fight for yourself o
Eje lojumi I dei para
Always on my grind omo mon kanra
Agbo mi to tadi meyin
Agbara lolo muwa
I no go dull o I gats to my mulla
Baba bamise gimme plenty raba
Do many many things for my mama
Baba bamise gimme plenty raba
Go far away kemi mase rogun
Sapa rogun sapa oh oh oh
Bless me make e money dey o
Baba bless me make e
Money dey o dey o
Binmose n lo kemi ma sise o
Binmose n lo kemi ma sise o
Bless me make e money dey o
Baba bless me make e money
Dey o dey o
Binmose n lo kemi ma sise o
Binmose n lo kemi ma sise o ehhh
I dei on my own I no want wahala
Owo mowa mio wabi wasere
Nobody fit to stop me
Oluwa lon somi o
Ghetto boy e go go oluwa lon so mi
Ehhhh oluwa so mio
Enemies dem wan make I fall yakata
Make I no rise make I fall yakata
Me I no fit fall person wei
Fall go rise oluwa lon so mio ehh
Always on my grind omo mon kanra
Agbo mi to tadi meyin
Agbara lolo muwa
I no go dull o I gats to my mulla
Baba bamise gimme plenty raba
Do many many things for my mama
Baba bamise gimme plenty raba
Go far away kemi mase rogun
Sapa rogun sapa oh oh oh
Bless me make e money dey o
Baba bless me make e money dey o dey o
Binmose n lo kemi ma sise o
Binmose n lo kemi ma sise o
Bless me make e money dey o
Baba bless me make e
Money dey o dey o
Binmose n lo kemi ma sise o
Binmose n lo kemi ma sise o ehhh
Eje lo jumi I dei para