Pocket歌词由Ade Byron演唱,出自专辑《Pocket + Best Friend》,下面是《Pocket》完整版歌词!
Pocket歌词完整版
My brother
Food no dey
Hunger wan come kill somebody
When money no dey for my pocket oo
Yeah
Hustle no pay
SAPA wan come choke somebody
When money no dey for my pocket oo
I say me i dey grind
I dey hustle
I dey search for my daily 2k
Aje
When money no dey for my pocket oo
You say wetin you dey find
You say “na money”
Me i dey grind for my family
Aje
Jesu yo wa kuron trenches yi oo
Hustle Hustle con dey pay
Emi mi ole shalaye oo
Money don boku for my pocket oo
As i dey grind outside
To find what’s mine
In time i pray it’ll be mine
As i dey grind outside
To find what’s mine
In time i pray it’ll be mine
Omo as i dey wake up
Wake up oya
Make i bake up
Bake up oya
My kelecaked up
She caked up oya oo oya oo
Omo as i dey wake up
Wake up oya
Make i bake up
Bake up oya
My kele got
Yansh yansh yansh yansh yansh
Hustle Hustle con dey pay
Emi mi ole shalaye oo
Money don boku for my pocket oo
My eyes always on the prize
Even if i dey back of line
Make i cross the finish line (line)
And my demons sef dey capsize
I know it’s my God given right
Make my men to always dey follow