Soju Riddim(Feat. Magugu)歌词由DJ co.kr演唱,出自专辑《SOUNDBWOY》,下面是《Soju Riddim(Feat. Magugu)》完整版歌词!
Soju Riddim(Feat. Magugu)歌词完整版
作曲 : DJ co.kr
作词 : Magugu
Yeah yeah yeah
We dey Run dis ting
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
We dey Run dis ting
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
We dey Run dis ting
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
We dey Run dis ting
Yeah yeah yeah
Na my time be this no Big Ben
Double 0 seven yeah bullet dey pen
Gugu man don I be area father
When I touch mic yeah Na 10x10
TIk tok boom the ting go soon blow
Baker man Omo I need doe
Pidgin machine and the bad man Cokr
Lasgidi link up yeah we get Seoul
Fire bun dem we go nack am Gbosa
Dis one Na knockout banger Gbosa
No yawa we go ride am Gbosa
Krooo pew pew Gbosa
Fire bun dem we go nack am Gbosa
Dis one Na knockout banger Gbosa
No yawa we go ride am Gbosa
Krooo pew pew Gbosa
Yeah yeah yeah
We dey Run dis ting
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
We dey Run dis ting
Bad Dj bun fire pon dem
Bullet dey pen wen I bust dat leng
Pidgin rap don and the mixing master
Dj cokr dey mix and blend
Back to life yeah Na soul to soul
Bad man cokr from Korea Seoul
Anyone test am na mortal combat
Shangsum ting mana take your soul
Who run the ting Omo yeah Na cokr
Bust up the dance Omo yeah Na cokr
Nice up the ting Omo yeah Na cokr
Pidgin machine and the bad man cokr
Who run the ting Omo yeah Na cokr
Bust up the dance Omo yeah Na cokr
Nice up the ting Omo yeah Na cokr
Pidgin machine and the bad man cokr
Pidgin machine and the bad man cokr
Pidgin machine and the bad man cokr
Yeah yeah yeah
We dey Run dis ting
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
We dey Run dis ting
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah