BELIEVE歌词由Chris Mikel&Sheddy Dickson&Cyre&Gye Yag&Kopiko&Jazemyne Dior演唱,出自专辑《BELIEVE》,下面是《BELIEVE》完整版歌词!
BELIEVE歌词完整版
1 1 2 Action
I wake up in the morning
I say my prayers
To the one that knows my layer
(Yeah)
Say this Hustle No be Child's play
You cannot come to complain
So tap in to the Higher grace
Cause this hustle must to pay (yeah)
This hustle Must to pay (yeah)
I no come to play
Believe
Ehy
This hustle Must to pay
This hustle must to pay
This hustle must to pay
Believe
I don dey hustle I dey run by grace
Nobody wey fit run my race
I dey hustle I dey fill my space
Everyday the hustle be calling me
Falling in falling in
Calling me calling me
Falling in calling me
Nigga been calling me
Hustling, calling me
Feeling me (yeah)
Calling me
Yeahh
I fall into the beat anyhow like I be thug
Na music dey give me liver
Before Andrew sprinkle salt
Music gave us platform
Still yet we never top but we gather dey this journey
No worry we go still ball omorr na time
No worry e go be joor omorr na time
We go still fly like butter flies in sky
We go still shine
I dedicate my life and time abeg
Why I no go shine
And if you try to stop my shine
Men's go skin your ass alive no be cap
Make nobody come to stop my grind
Because me I'm getting my heels on high
Mama tell me say make I no undermine
Me and psycho fam we steady on time
So tell me why I go dey worry
The chances keep on coming
Steady balling with my hommies
Got me tripping like on molly
The Grace still showed thats why
The Friends keep on coming
The music is my own thats why
I say it to believe it
Believe
Believe cause I dey grind
The music calling me everyday huh
They never see me calling
The Effort is speaking for me Ahh
I'm working but no result
It's showing but it's too slow
I won't give up
I no fit fail
I no fit fall
I no fit dull
Cause he's here for me
The one at the top (ohh at the top)
Ohhh at the top
Jazemyne at the top (yeah yeah)
I been grinding all day
Working Nonstop ooo
My broda Working Nonstop ohh ohh
No pain no gain
Working all day
Doing my things never stop me no way
Émi lò far
Me I know where I dey go now
Never Leave me God I dey pray to yah
Holy Father Holy Jannah
Give me better things that's why I dey sing ahh
I dey pray baba God
No be Just to dey hustle
Make the things and the Hustle
Make E favor tomorrow
Yeah, working everyday Nonstop
Hoping there are better days ahead
On God
Yeah yeah, say nah money I dey find last last
We go fine I believe
1 2 Action