笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 03:32 | 星期六

I Pray歌词-AirBoy

I Pray歌词由AirBoy演唱,出自专辑《PHOENIX (Explicit)》,下面是《I Pray》完整版歌词!

I Pray歌词

I Pray歌词完整版

Eh

Rado

Eh

Them boys don mashup to greatness you know

Charlie

The money is out there we thinking

The money is out there we thinking

Wah we thinking now

Wah we thinking right

The hustle out there we pushing

I pray (yeah yeah )

Make all the blessings Dey come my way

Make e Dey come my way eh eh

I say (yeah yeah )

Make all the good things Dey come my way

Make e Dey come my way

Say them boys them high grade

Girls dem shaking their waste

Ileke judi aah eehh

Oya shake ibadi ee

Say my guys Dey throwway

Steady poping champagne

24 bottles mogbe eeee

Steady making money eehhh

Me I be hustler money maker me I don come yeah yeah

Make them clear road for the boy say airboy rado don come

When men pull up for the area them know say me don come

Anytime me pull up in ya area them start to Dey jump up

You go fear where we Dey throwway

Fear man oo wey never collect

Lavishing no budget but we still steady collecting (we collecting, you forget,obajeti )

The money is out there we thinking

The money is out there we thinking

Wah we thinking now

Wah we thinking right

The hustle out there we pushing

I pray (yeah yeah )

Make all the blessings Dey come my way

Make e Dey come my way eh eh

I say (yeah yeah )

Make all the good things Dey come my way

Make e Dey come my way eh eh

Say them boys them high grade

Girls dem shaking their waste

Ileke judi aah eehh

Oya shake ibadi ee

Say my guys Dey throwway

Steady poping champagne

24 bottles mogbe eeee

Steady making money eehhh

Charlie

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef4beVVA9BgxRVwIADA.html

相关推荐

  • For Life (Explicit)歌词-AirBoy

    For Life (Explicit)歌词-AirBoy

    For Life (Explicit)歌词由AirBoy演唱,出自专辑《PHOENIX (Explicit)》,下面是《For Life (Explicit)》完整版歌词! For Life (Explicit)歌词完整版 For life ...

  • IDAN歌词-AirBoy

    IDAN歌词-AirBoy

    IDAN歌词由AirBoy演唱,出自专辑《PHOENIX (Explicit)》,下面是《IDAN》完整版歌词! IDAN歌词完整版 Wa kilon se iya ee General When I ring my cellular 6:1...

  • On me (Explicit)歌词-AirBoy

    On me (Explicit)歌词-AirBoy

    On me (Explicit)歌词由AirBoy演唱,出自专辑《start (Explicit)》,下面是《On me (Explicit)》完整版歌词! On me (Explicit)歌词完整版 ...

  • Палево (intro,|Explicit)歌词-AirBoy

    Палево (intro,|Explicit)歌词-AirBoy

    (intro,|Explicit)歌词由AirBoy演唱,出自专辑《start (Explicit)》,下面是《 (intro,|Explicit)》完整版歌词! (intro,|Explicit)歌词完整版 ...

  • 呼唤 (Woohoo)歌词-GiunDra

    呼唤 (Woohoo)歌词-GiunDra

    呼唤 (Woohoo)歌词由GiunDra演唱,出自专辑《呼唤 (Woohoo)》,下面是《呼唤 (Woohoo)》完整版歌词! 呼唤 (Woohoo)歌词完整版 呼唤 (Woohoo) - GiunDra 词Lyric...

  • 呼唤 (Woohoo) (LOFI Ver.)歌词-GiunDra

    呼唤 (Woohoo) (LOFI Ver.)歌词-GiunDra

    呼唤 (Woohoo) (LOFI Ver.)歌词由GiunDra演唱,出自专辑《呼唤 (Woohoo)》,下面是《呼唤 (Woohoo) (LOFI Ver.)》完整版歌词! 呼唤 (Woohoo) (LOFI Ver.)歌词完...

  • 呼唤 (Woohoo) (TH BAP Ver.)歌词-GiunDra

    呼唤 (Woohoo) (TH BAP Ver.)歌词-GiunDra

    呼唤 (Woohoo) (TH BAP Ver.)歌词由GiunDra演唱,出自专辑《呼唤 (Woohoo)》,下面是《呼唤 (Woohoo) (TH BAP Ver.)》完整版歌词! 呼唤 (Woohoo) (TH BAP Ver.)...

  • Miss you (Feat. )歌词-& (Jae Woo AN)

    Miss you (Feat. )歌词-& (Jae Woo AN)

    Miss you (Feat. )歌词由& (Jae Woo AN)演唱,出自专辑《Miss you (Feat. )》,下面是《Miss you (Feat. )》完整版歌词! Miss you (Feat. )歌词完整版 Miss you...