Rush Ayra Starr (AfroRock Refix)歌词由Clayrocksu演唱,出自专辑《Afro-Rock Live Sessions》,下面是《Rush Ayra Starr (AfroRock Refix)》完整版歌词!
Rush Ayra Starr (AfroRock Refix)歌词完整版
Rush Ayra Starr (AfroRock Refix) - Clayrocksu
Lyrics by:Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Sabi girl no dey
Too like talk
Animals dey
In human form
Padi man
Nobody like work
But you must hustle
Of you wan chop
Me no get the time
For the hate and
The bad energy got
My mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my
Grind no wan hear
What they wan telly
Me kudi na my fantasy
Dem wan dey check
If my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my
Tap e dey rush
The kind money
We touch
E dey rush
E dey rush well
Well e be much
No be hype
Everybody dey crush
There's no
Dulling with us