Aduke歌词由Ganvolee演唱,出自专辑《Aduke》,下面是《Aduke》完整版歌词!
Aduke歌词完整版
Anytime that I see your pretty smile
Hoping na my love dey make you smile
Anytime that I touch your pretty skin o
It feels like I dey touch small pikin oh oh uh oh
Baby only you
Dey make me dey feel like these
My sweet candy, I dey crush on you
Baby remember the first time you say I do uh uh uh
Now you don gree o, so no long thing o
Me & you na one
I love, I love you two
Let us plan the family three
Baby come, malo fo fun won
Me & you na one
I love, I love you two
Let us plan the family three
Baby come, malo fo fun won
Aduke my baby lo mo yen
Eyinfunjowomi Aduke o
Aduke my baby lo mo yen
Eyinfunjowomi Aduke o
Aduke my baby duro na
Ile aye to ri yen ogbono
No go let all these bad boys carry you go
Because na fine fine things dem dey like to dey show
Me and you na one.
I love, I love you two
Let us plan the family three
Baby come, malo fo fun won
Me and you na one
I love, I love you two
Let us plan the family three
Baby come, malo fo fun won
Aduke my baby lo mo yen
Eyinfunjowomi Aduke o
Aduke my baby lo mo yen
Aduke mi o o
Ayanfe mi orekelewa mi aduke o
I give you my heart
I give you my soul for life
Ayanfe mi orekelewa mi aduke o
Eh, aduke my baby jowo
Aduke my baby jo