Wahala (Explicit)歌词由Skiido Okoye演唱,出自专辑《Phases (Explicit)》,下面是《Wahala (Explicit)》完整版歌词!
Wahala (Explicit)歌词完整版
wahala
This your body make me hala hossana
This kind bumbum e dey cause wahala
Make I follow you go make I go see your fada
Waist line o wey dey sweet like ofada
Shey I tell you say I go die for your matter
I dey talk my mind no be joke no be banter
If you test you go see my pasuma wonder
Waist line o wey dey sweet like papaya
Girl I’m in love o
Oh girl I’m in love o
Anything at all you dey do make I involve o
Occupy all the space for my head baby girl you be landlord o
Cos you tiff my heart see you in court
Oya take all my money put am for your waist
Omo swing that thing-
Omo swing that thing my way
Make I carry you go Malay
And the way you drive me crazy dey make we comot my lane
Tell me why you no dey look my face
I’m obsessed o, I confess o
Only you fit to cure my crase
Girl I’m in love o
Oh girl I’m in love o
Anything at all you dey do make I involve o
Occupy all the space for my head baby girl you be landlord o
Cos you tiff my heart see you in court
This your body make me hala hossana
This kind bumbum e dey cause wahala
Make I follow you go make I go see your fada
Waist line o wey dey sweet like papaya