Money Talks歌词由Khalifalosemix&Tymko Adigun演唱,出自专辑《Money Talks》,下面是《Money Talks》完整版歌词!
Money Talks歌词完整版
See my brother you’ve got to work hard
If you wanna make this raba
My brother we go wear same trouser
Toba fe lor gbowo mi japa ah
Because money is the root of evil
You come de claim say you holy
If sapa go hold you one time
Na then you go know p’aye o pe meji
Aiye Aiye oh
Ma lowo l’aye mi
I go get money oh
I don’t even care what this people say about me
Won l’enu kinihun l’owo wa
If you wanna make it Ko mura
Make nobody tell me to cool down
I want this money talks only my muller Eh eh
Won l’enu kinihun l’owo wa
If you wanna make it Ko mura
Make nobody tell me to cool down
I want this money talks only my muller Eh eh
I started writing songs when I was just 10
But I gat no dime was the problem
If anybody call you blood make you curse them
If them say them de for you my nigga no de trust them
Sise bi akura I no know wetin dem de call rest
Wo, I no de sleep to be honest
The babe wey de with you, if you broke she go turn next
Enu kinihun l’owo wa my Gëē I’m in the forest
I no fit depend on anybody I’m a man
No de tell me to de cool
No de tell me to de calm down
So trust me anything I drop is a jam
If anybody promise you my nigga is a scam
Mo ti sha gbogbo site but my dad is not a farmer….At all
Mo tin w’onu aiye lor I’m sorry mama
It was not intentional to be a scammer
Ko s’eni to ma ma bomi so mo ni lati jama
Coz I left home with nothing
Ma je kin tu pada s’ile l’ofo
Lai lo cele egbami motun r’ogo oh
I’ve been working on my ten toes
Just to make my damn goals
Sacrificed my nights just to meet up with my fellows
Fellow brother man no de help another
Them wan see you naked when they wear Agbada
If you no get money you go face sapa
Bi Young John only money fit do you dadaa ah
To make money no easy especially if you de Naija
Sare s’otun s’osi tori ko le da
T’egbe mi ba na’wo make I no de behind
For this Naija if you not careful as a giver you fit still de lack
So I step up my game as omo sango mo je k’oripe
Omo tenant mi o kin bawon f’ara we onile
And no be say my parents lazy but olorun lo ku ye
Now my dreams are so high o ma nshey mi bi kin n’osu le
100 million dollars dreams my brother see am still broke
Fighting sapa everytime and he still choke
Iya jemi mo jè’ya gan it’s no joke
If you know me for real life you go de pity me my bro
See my brother you’ve got to work hard
If you wanna make this raba
My brother we go wear same trouser
Toba fe lor gbowo mi japa ah
Because money is the root of evil
You come de claim say you holy
If sapa go hold you one time
Na then you go know p’aye o pe meji
Aiye Aiye oh
Ma lowo l’aye mi
I go get money oh
I don’t even care what this people say about me
Won l’enu kinihun l’owo wa
If you wanna make it Ko mura
Make nobody tell me to cool down
I want this money talks only my muller Eh eh
Won l’enu kinihun l’owo wa
If you wanna make it Ko mura
Make nobody tell me to cool down
I want this money talks only my muller Eh eh