Feeling Good歌词由Davi Richie演唱,出自专辑《Feeling Good》,下面是《Feeling Good》完整版歌词!
Feeling Good歌词完整版
Here I'm
Davi Richie
The Young Producer
Just for the love
We-be we-be we been making hit
(we been making hit)
I dey over do
I dey worry
Everything
I do by my self (by my self)
Na only God
Nai dey by my side
Am feeling good
Am feeling good
(Na only God)
(Na only God)
Am feeling good
(by my side)
(by my side)
Am feeling good
I'm unshakable
(Na only God)
(Na only God)
I'm unshakable
(by my side)
(by my side)
I'm unshakable
(Shakable)
I'm unshakable
Richie Wosa
Baby Nwata
Money long and e dey corny corny
(E dey corny corny)
When money come dem call you honey honey
(Dey go call you honey honey)
If e no dey e no go dey funny funny
(E no go dey funny funny)
Dance for me and make you shake your body
(Oya Shake your body)
Ha
who no know no go know
wetin man dey face
this one na true life story who con play my tape
Everything is left for you but no do pass your self
Na only God
Nai dey by my side
Am feeling good
Am feeling good
(Na only God)
(Na only God)
Am feeling good
(by my side)
(by my side)
Am feeling good
I'm unshakable
(Na only God)
(Na only God)
I'm unshakable
(by my side)
(by my side)
I'm unshakable
(Shakable)
I'm unshakable
Oseno Boa
Davi Richie