Grounded歌词由Faceborn演唱,出自专辑《Grounded (Grounded)》,下面是《Grounded》完整版歌词!
Grounded歌词完整版
Faceborn wey dey burst boss,ah ah
You know what it is
Lati jomo tonso shey na small small
Had to pick myself even when I fucked up
To explain myself,e no be long talk
I’m a fuck boy
And I love song
We got story everybody wanna share
Whatever they say man I gat no idea
So busy with my life mi mo nkan ton so
Ogbeni shut up
Make we buss up
Baby What’s up
Make we pull up,To my place
Let’s get this straighten in my space
Straight to the talk
hello buddy
If it’s not money,don’t call on me
Rain of blessing,make he fall on me
Hey my brother,do not bother me
As a man i swear,me I want money
He dey hard sometimes I must hold konji
Whatever I might loose,man it’s not for me
I Dey stand my ground I no kolobi
You wanna know who I be,man am just for real,ah
And if you give me the chance I fit burst your bololo
If you see me ke ya fun omo ologo
Abi awon olodo,wonti Mofo
Aaah
I Dey Hustle for the price and I want am
Anybody fit to talk my matter
Koluwa shomi,wherever I step
If na good na bad,na my own story
Let people say,make them Yan tori
I’ll count my blessings,for my own glory
I might stay on G,mo de ma ke pe ori…
Mode ma ke pori mi ah
Mode ma ke pori mi,ah
Gongo aso kutupu awo
Ishoro alo money enter
Last last we go prosper ah
Laye we no go shut down,ah
We no fit shut down
Say we no fit shut down
Ah,we no fit shut down ah
Let it go oh,let it go
Anything wey stress bobo let it go
Wanna show some love you should lemme know
Far from love,you should let it go