Wmbmb歌词由MANIBEL演唱,出自专辑《Wmbmb》,下面是《Wmbmb》完整版歌词!
Wmbmb歌词完整版
We don face tears and agony
Brokeness and weakness
But god give us fitness
To gain our greatness
Wat a strong man face in life
Is a conformity to his destiny
And the ability to push harder
To be a legend no matter what you face
Is either you swim or you sink
Wetin eyes the see
Mouth no fit talk
But anyhow ma jiggy
What must be must be
What must be must be
What must be must be
Weather them like or hate
What must be must be
Weather dem use juju block the road
What must be must be
Enemies try try try them no fit tie me down
Enemies run run them no go run u down
Only meters the solve matter
Benitta no de solve matter
I no come as ur teacher
I dey as a preacher
What I see very far
You no fit see am closer
Cause I dey on spiritual
Sapa make men emotional
But oluwa don accept our ritual
No de rush am
Legend come legend go
Industry go still remain
We de roll de dice
You know na double six we been the track
No be shice
You the feel vibes
And if you want to try us
My brother you go pai you go pai
What must be must be
What must be must be
What must be must be
Weda dem like or hate
What must be must be
Weda dem use juju block de road
What must be must be
All my jiggies I gat ur back
Me and my squad we no de lack
For bode thomas
You wan doubt am
You be Thomas
My rap is dangerous
No need to jealous
I'm dangerous to danger
Go and ask questions
Ife nna eme dim na obi
Etilem aka na obi
Magi ma onye agbata obi
Checkolo obi obi out
You do me one i do u two
You do me once i do u twice
Coming from nothing
Going to something
Am up to something
We de roll de dice
You know na double six we been the track
No be shice
You the feel vibes
And if you want to try us
My brother you go pai you go pai
What must be must be
What must be must be
What must be must be
Weather them like or hate
What must be must be
Weather them use juju block de road
What must be must be