笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-10 02:27 | 星期五

High Me (Explicit)歌词-Maliko shmurda&Francix&Victo ray

High Me (Explicit)歌词由Maliko shmurda&Francix&Victo ray演唱,出自专辑《High Me (Explicit)》,下面是《High Me (Explicit)》完整版歌词!

High Me (Explicit)歌词

High Me (Explicit)歌词完整版

Yo bad girl get beside me

People tell me say i flashy

I gat the money in the bank i ain't capping

But these sexy girls around me

All of my niggas dem go think say dem fit bribe me

But no that is not me

Baby girl you dey high me

And i dey pray make oluwa shower blessings yeah yeah

Cuz people don dey hate

Dem wan make i go astray

That one no fit sup

Cuz oluwa dey my lane

I dey pray everyday

Make oluwa show me way

For this huslte wey we dey

Make e no go dey in vain

Girls this your body

E dey be like cocaine

Just one whyne

And you're out of your sense

Anywhere wey i go

I gat blessing in me head

Girl this your body e dey high me like weed

U Dey High me

Dis ur body fit to pami me

Spending all my cash on ur body

Give u all my heart

And u are giving me

Red dot

Like a traffic light

And I no go fit to leave u girl

U know ( I know u love me girl)

Ohh give u everything

Wey u want

Mama tell me shmurda Maliko

On a run

Chilling with my guys in my vlog

( ohhh in my Vlog)

U Dey High me

Dis ur body fit to pami me

Spending on my cash on ur body

Yo bad girl get beside me

People tell me say i flashy

I gat the money in the bank i ain't capping

But these sexy girls around me

All of my niggas dem go think say dem fit bribe me

But no that is not me

Baby girl you dey high me

And i dey pray make oluwa shower blessings yeah yeah

Cuz people don dey hate

Dem wan make i go astray

That one no fit sup

Cuz oluwa dey my lane

I dey pray everyday

Make oluwa show me way

For this huslte wey we dey

Make e no go dey in vain

Girls this your body

E dey be like cocaine

Just one whyne

And you're out of your sense

Anywhere wey i go

I gat blessing in me head

Girl this your body e dey high me like weed

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef52dVVA9AwpUVQUN.html

相关推荐

  • Black Night歌词-Graham Blvd.

    Black Night歌词-Graham Blvd.

    Black Night歌词由Graham Blvd.演唱,出自专辑《Essential 70s Rock Hits, Vol. 1》,下面是《Black Night》完整版歌词! Black Night歌词完整版 Black Night -...

  • Sylvia’s Mother歌词-Graham Blvd.

    Sylvia’s Mother歌词-Graham Blvd.

    Sylvia’s Mother歌词由Graham Blvd.演唱,出自专辑《Essential 70s Rock Hits, Vol. 1》,下面是《Sylvia’s Mother》完整版歌词! Sylvia’s Mother歌词完整版...

  • A Horse with No Name歌词-Graham Blvd.

    A Horse with No Name歌词-Graham Blvd.

    A Horse with No Name歌词由Graham Blvd.演唱,出自专辑《Essential 70s Rock Hits, Vol. 1》,下面是《A Horse with No Name》完整版歌词! A Horse with No N...

  • Long Cool Woman in a Black Dress歌词-Graham Blvd.

    Long Cool Woman in a Black Dress歌词-Graham Blvd.

    Long Cool Woman in a Black Dress歌词由Graham Blvd.演唱,出自专辑《Essential 70s Rock Hits, Vol. 1》,下面是《Long Cool Woman in a Black Dress》完整版...