Garri歌词由Smartunez演唱,出自专辑《Garri》,下面是《Garri》完整版歌词!
Garri歌词完整版
I look higher and I say father
Make you send fire
make em scatter am wey no wish us well
And I no fit swear cause we no see light
For the damn tunnel but I no pretend
And I no relent cause I wan dey first
Jaga jaga jaga jaga
Wuru wuru wuru wuru
Two cups of Garri ( aye ye ye )
Na wetin make man jolie (a ye ye ye)
Two shot of pami (aye ye ye)
Na wetin make man suji ( aye ye ye)
I just dey find my own (find my own )
I no dey look man own (look man own)
I no dey denge and pose (denge pose)
I just dey keep my cool (I dey keep my cool)
Why you dey so judgemental
You wan dey quench my oku lantern
The things I do no be accidental
Abi you no dey see my creditials
Why wan take my own abi you no get ur own
I dey sing from my soul,em don dey enter body
Two cups of Garri ( aye ye ye )
Na wetin make man jolie (a ye ye ye)
Two shot of pami (aye ye ye)
Na wetin make my suji ( aye ye ye)
I just dey find my own (find my own )
I no dey look man own (look man own)
I no dey denge and pose (denge pose)
I just dey keep my cool (I dey keep my cool)