Abayomi歌词由YomiBoss演唱,出自专辑《Abayomi (Explicit)》,下面是《Abayomi》完整版歌词!
Abayomi歌词完整版
intro __
(Mama's Prayers)
International Lomo
chorus:
Won so pa mi o la ra moto
Yeah..
Mo chache, mo gba owo
Mo ye photo
(won lá la la won bá o)
Hook::
Abayomi ni oru kon mi o
dem been day use mi do koni (why)
& As I be, e no funny o..(Omo e no funny o)
Now I don be their bo-bo
anything I do on God..
Haters day see mi for top..
Say I don turn to top notch.. *2
Verse 1:
I shout out to God o
I shout to myself too
& I thank myself for believing in myself o..
( Amin , Amin)
I for don japa ti pe..
Iya mi just day pray for mi..
Baba mi support mi gon.
Before I reach diz place gon ni..
people way help mi rise,
no relate with mi o...
the one way dey pray for my down fall..
Nah Dem day close to mi o
Ninu aye, ninu aye, ninu aye o
mawa shele gon ni o..
Ninu aye, ninu aye e o .
you no fit relate
Hook::
Abayomi ni oru kon mi o
dem been day use mi do koni (why)
& As I be, e no funny o..(Omo e no funny o)
×2
Now I don be their bo-bo
anything I do on God..
Haters day see mi for top..
Say I don turn to top notch.. *2
Verse::2
God bless yhu jumabee, God bless yhu i g o
Alhaja marks yhu with mi when I no getting money
more blessings maigari
Oluwa provide for yhu...
Zacboy nah my day one o... showing love from a day one o...
Dj koba nah correct person
Do mistakes yhu go learn lesson...
Cyprian nah my main paddy
Always dashing mi money...
Oluwa bless yhu guys for mi
you shown mi love
you took by mi wen I no getting money
Oluwa ni kon ló la shéy o
chorus:
Won so pa mi o la ra moto
Yeah..
Mo chache, mo gba owo
Mo ye photo
(won lá la la won bá o)
Hook::
Abayomi ni oru kon mi o
dem been day use mi do koni (why)
& As I be, e no funny o..(Omo e no funny o)
Now I don turn to bo-bo
anything I do on God..
Haters day see mi for top..
Say I don turn to top notch.. *2
outro
(Mama's Prayers)