Hope Riddim (Explicit)歌词由Xpenza演唱,出自专辑《Hope Riddim (Explicit)》,下面是《Hope Riddim (Explicit)》完整版歌词!
Hope Riddim (Explicit)歌词完整版
I KNOW DEM MA TALK
NEVER LOOK BACK
FACE MY FRONT
CARRY MY CROSS
All ON MY OWN
IM DEADLY DON’T NEAR MY ZONE
Straight to the top
I no send wetin dem ma talk
NA THEM GET THEIR MOUTH KOMASO
I DEY PUT MY HOPE ALL ON GOD
Ohhhh
Wetin go be go be
Wetin go be go be
Ohhhh
Wetin go be go be
Wetin go be go be
………………………..
I THANK GOD FOR LIFE
MANY WEY DON DIE
I give my all do my best put the rest on Jah
Oh my el shadaii
No go let me slack
Please con hear
Please con hear
Please con hear my cry
I KNOW DEM MA TALK
NEVER LOOK BACK
FACE MY FRONT
CARRY MY CROSS
All ON MY OWN
IM DEADLY DON’T NEAR MY ZONE
Straight to the top
I no send wetin dem ma talk
NA THEM GET THEIR MOUTH KOMASO
I DEY PUT MY HOPE ALL ON GOD
Ohhhh
Wetin go be go be
Wetin go be go be
Ohhhh
Wetin go be go be
Wetin go be go be