Hustle歌词由Lil Dizkid&Lekzy演唱,出自专辑《Hustle》,下面是《Hustle》完整版歌词!
Hustle歌词完整版
Oh Lord, Oh Lord of Mercy...
Lekzy on this one... Dizkid.. yeah
Hustle... Hustle... Ooh Eh!
Brother mi sise
(to ba wa ni Ile aye you go work)
Just make sure your hustle is pure
(make sure you work oh)
(ile aye ma shey gbe Oju le eni kan make sure say you work)
Just keep on believing Baba loke go do am
(Oya work, work, work, work, work, work,work sise)
(Work, work, work, work, work, work ko gba owo)
(Work, work, work, work, work, work work sise)
(Work, work, work, work, work, work, work
Soldier go... Ehe ehh
Soldier come... Yeah yeah
Padi Mi make sure say you hustle make you work well..
Soldier go... Ehe ehh
Soldier come... Yeah yeah
Padi Mi make sure say you hustle make you work well..
Oh Lord!shower your blessings upon us
Ki n ma sise lasan oh
Baba jowo crown my efforts
For this world oh... Nobody wan support
Man go just dey Sare kira kita
Make e work up oh yeah..
Hustle ko sise..
No look at anybody's face
This one na the fact wey I dey tell you... Yeah!
E Sho ti n gbo ore mi
Hustle well, Hustle well, Hustle well..
Wetin man gain ti o ba si Pay
Any which way, Money must be made
(Money must be made oh)
Money must be made oh my brother
Sho mo wi pe... (Sho mo wi pe)
Atelewo Eni kii tan ni je
O Fe lowo oun sole
Oje wa kunrin ese re oh...
(Ati wipe.. Eh eh eh)Yeah yeah..
Makan Makan lo ye n kan... Aw Yeah!
You'd surely make it when you work oh...
Soldier go... (Soldier go)Ehe ehh
Soldier come... (Soldier come)Yeah Eh,
Padi Mi make sure say you hustle make you work well.. (make you work well)
Soldier go... Ehe ehh
Soldier come (soldier come oh)Yeah yeah
Padi Mi make sure say you hustle
Make you work well.. Ehe ehh
Lekzy sight you Omo iya mi hustle well
Lekzy Lekzy (dizkid, dizkid)
Soldier go soldier come laye
Na turn by turn be life
Hustle well
Hustle tight
Hustle well ko sise
Ko gba owo
Ko gba ope
Hustle well tight ko sise
Ko le ma boob oh oh oh
(Source:LX Music Publishing)