Jolly歌词由Engross En演唱,出自专辑《Jolly》,下面是《Jolly》完整版歌词!
Jolly歌词完整版
It's Engross
Some of dem wie de dey so ah!
Dem no know wetin me I don pass through
Some of dem wie de dey so ah!
Dem no know wetin me I dey through
Some of dem wie dem dey talk o ah!
Dem no get anything to talk o!
Some of dem wie de dey so ah!
Dem never do anything for their selve o
But make dem talk o!
Una no killi me o!
Make una, una no finish me o
Make una, una no killi me o
Make una, una no finish me o
I just want to Jolly
I want to make people happy
Everybody come make we Jolly
For this life;me I go win
Yeah yeah yeah!
Oh my God!
Everybody want to know what am doing
Everybody want to take all my things
When I dey work dem no see
Nobody been de tell me!nothing!
Now I don hama now
Oh na my God don bless me now!
I been dey pray to my Ebenizer
Now una say I don puti hand, puti hand
Una don killi me o!
Make una, una no killi me o
Make una, una no finish me o
Make una, una no killi me o
Una don killi me o!
Make una, una no killi me o
Make una, una no finish me o
Make una, una no killi me o
I just want to Jolly
I want to make people happy
Everybody come make we Jolly
For this life me I go win
All I really want to do is only my thing
All am praying for just good things
No be say anybody wie no see him thing go come de talk say;Me I don tiff!
So many things me I don't know
Na only God na him dey know
Anything wie me I do;
I no say I no do anything wie dey wrong o!
Una don killi me o!
Make una, una no killi me o
Make una, una no finish me o
Make una, una no killi me o
Una don finish me o!
Make una, una no killi me o
Make una, una no finish me o
Make una, una no killi me o
I just want to Jolly
I want to make people happy
Everybody come make we Jolly
For this life me I go win
Yeah yeah yeah!