笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-20 06:04 | 星期一

Tufiakwa歌词-Austin Benedict

Tufiakwa歌词由Austin Benedict演唱,出自专辑《Tufiakwa》,下面是《Tufiakwa》完整版歌词!

Tufiakwa歌词

Tufiakwa歌词完整版

Make the fire dey burn

Make the rain dey fall oo

I'll stay with you forever

E yeh yeh, E yeh yeh eh

Yeh e , yeh yeh eh

Oh nor nor yeah

Let me talk to you

I no fit bow before your gods

I no fit burn incense, ask me why

See these other gods

They're sinking sands oh no

In fact, to me dey no make no sense

Oh oh oh oh oh oh

Small toy toy gods

Wey no worth frankincense

Na who know road I go follow

Lololo follow

Make I no go go solo

Make dem no play me wayo

Na who know road I go follow

Lololo

Make I no go go solo

Make dem no play me wayo

Oh no no

All of dem man made gods

Tufiakwa

Koyii koyii gods

Tufiakwa

God wey no fit to run my race

Tufiakwa

I no fit dey their lane

Tufiakwa

All of dem man made gods

Tufiakwa

Toy toy gods

Tufiakwa

God wey no fit to run my race

Tufiakwa

I no fit dey their lane

Tufiakwa

Head or tale, mi o por

I go dey your side oh

There's no other better place

Than to be with you

With you, with you

This kind treat no be regular

I no fit see am buy for mokola

Ride or die,I'll stick with you

Na who know road I go follow

Lololo follow

Make I no go go solo

Make dem no play me wayo

Na who know road I go follow

Lololo follow

Make I no go go solo

Make dem no play me wayo

(Follow)

All of dem man made gods, Tufiakwa

Koyii koyii gods

Tufiakwa

God wey no fit to run my race

Tufiakwa

I no fit dey their lane

Tufiakwa

All of dem man made gods

Tufiakwa

Toy toy gods

Tufiakwa

God wey no fit

To run my race Tufiakwa

I no fit dey their lane

Tufiakwa

All of dem man made gods

Tufiakwa

Koyii koyii gods

Tufiakwa

God wey no fit to run my race

Tufiakwa

I no fit dey their lane

Tufiakwa

All of dem man made gods

Tufiakwa

Toy toy god

Tufiakwa

God wey no fit to run my race

Tufiakwa

I no fit dey their lane

Tufiakwa

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef581VVA9BgFTVQsECQ.html

相关推荐

  • Eze N’meri Ogu歌词-Austin Benedict

    Eze N’meri Ogu歌词-Austin Benedict

    Eze N’meri Ogu歌词由Austin Benedict演唱,出自专辑《Eze N’meri Ogu》,下面是《Eze N’meri Ogu》完整版歌词! Eze N’meri Ogu歌词完整版 I'm feeling hap...

  • Calling歌词-Austin Benedict

    Calling歌词-Austin Benedict

    Calling歌词由Austin Benedict演唱,出自专辑《Calling》,下面是《Calling》完整版歌词! Calling歌词完整版 I've let you down many timesBut you never give ...

  • Ждём歌词-ЭЙС

    Ждём歌词-ЭЙС

    歌词由演唱,出自专辑《》,下面是《》完整版歌词! 歌词完整版 , , , , - , , , , - , , , , , , ...

  • Бяда歌词-Nochy&Leibonik

    Бяда歌词-Nochy&Leibonik

    歌词由Nochy&Leibonik演唱,出自专辑《》,下面是《》完整版歌词! 歌词完整版 , ?, , , ? , , - , ? , ...

  • 守候和你的回忆 (其他)歌词-某人不会唱歌O_o

    守候和你的回忆 (其他)歌词-某人不会唱歌O_o

    守候和你的回忆 (其他)歌词由某人不会唱歌O_o演唱,出自专辑《》,下面是《守候和你的回忆 (其他)》完整版歌词! 守候和你的回忆 (其他)歌词完整版 忆现在的你已...

  • Backyard歌词-Ingrid Michaelson

    Backyard歌词-Ingrid Michaelson

    Backyard歌词由Ingrid Michaelson演唱,出自专辑《Backyard》,下面是《Backyard》完整版歌词! Backyard歌词完整版 Backyard - Ingrid MichaelsonTME享有本翻译...