Obanla Since95 (Explicit)歌词由kenae zionlion演唱,出自专辑《Obanla Since95 (Explicit)》,下面是《Obanla Since95 (Explicit)》完整版歌词!
Obanla Since95 (Explicit)歌词完整版
I’ve been bad since 95
Odin Da dan di da da ya yea
Give dem
Olly na Jah gal
Emi bad gon
Listen to my super story o
(Eh my story)
I get crush for 9ja baddies o
Then I was in love with toke makinwa
Cos I believe only fit born nwa wey fine for me
Until I jam, Tonto nwa ooo o
The baby fine causing case nwa ooo o
I got you for mind
But the only problem be say
I’m too local you be international baby
But I Dey worry worry o
I Dey worry dem
I Dey give dem something o
To make their body shake
Sweet gbedu o
Inna local vibu
Sweet like ofada rice na ehh
Everyday everyday everyday
I Dey calculate all the things wey I Dey do
Dididi di dada didi Zamina Mina calculate your step
Dididi di di di fine baby na money
Sweetie na money ehh
Odi don don don don
Shaky bum bum bum bum
For the Don Don Don Don
Money yapa
Ehhhh
Bendi down down down
This is a banger
Anytime I wan to sing my song
I Dey follow my doh soh lah ti
I be Obanla
Alaye
Kosowo
Owo ni koko
Since I’ve been drinking
But yet I am sober
But 2 ties of Cana I don trabaye
Eh daddy mi
Oh mummy mi o
Wey all my boys for Enugu town
Time na money but I took like to party
No come form holy
Make you no dull my faji
I Dey worry worry o
I Dey worry dem
I Dey give dem something o
To make their body shake
Sweet gbedu o
Inna local vibu
Sweet like ofada rice ehh
Everyday everyday everyday
I Dey calculate all the things wey I Dey do
Dididi di dada didi Zamina Mina calculate your step
Dididi di di di fine baby na money
Sweetie na money ehh
Odi don don don don
Shaky bum bum bum bum
For the Don Don Don Don
Money yapa
Ehhhh
Bendi down down down
This is a banger
Anytime I wan to sing my song
I Dey follow my Doh Soh Lah Ti Doh