Hustle (Explicit)歌词由Papilon Blood演唱,出自专辑《Tears of Joy (Explicit)》,下面是《Hustle (Explicit)》完整版歌词!
Hustle (Explicit)歌词完整版
Eeii eeiii eeiii
Papilon Blooood Eeii Aahaa
Hustle yeah we dey hustle
Dem no go hustle with you
When you make it them go expect from you
Dididadidadida dodou
Dididididadadida dodou
Gimme this gimme that so sad Wowo
Make una pity for man wowo
The life no be easy
As I dey hustle you you dey watch me like Tv
Even a woman sef ano get one to kiss me
Nothing is easy but ago make it easy mii
Dididadidadida dodou
Dididididadadida dodou
Gimme this gimme that so sad Wowo
Make una pity for man wowo
You will hear them saying m3n3 nk3l3 jenor
Eeeheee m3n3 nk3l3 jenor
Dem dey talk as if dem be God
Ni am3 wiem) eyaa sh))n
Nothing go stop me from shining on
The end shall justify the means
Lorlorlor lorlor
Where by you will see the gnashing of teeth's
Lorlorlor lorlor
Leleleee eiei
Leleleee eiei eeheei
Dididadidadida dodou
Dididididadadida dodou
Gimme this gimme that so sad Wowo
Make una pity for man wowo
Last verse
Eii no money no friend Oo
Atsorlego
Egokaanatsor
Ijuwadiego Oo
The life no be easy
Aaaaaahaaha
As I dey hustle you you dey watch me like Tv
Aaaaaahaaha
Even a woman sef ano get one to kiss me
Aaaaaahaaha
Nothing is easy but ago make it easy mii
Aaaaaahaaha
Dididadidadida dodou
Dididididadadida dodou
Gimme this gimme that so sad Wowo
Make una pity for man wowo
Make una pity for man wowo
Repeat Verse
Eii no money no friend Oo
Atsorlego
Egokaanatsor
Ijuwadiego Oo
I say no money no friend Oo
Atsorlego
Egokaanatsor
Ijuwadiego Oo