笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-23 11:58 | 星期四

Ohema歌词-Phemzii

Ohema歌词由Phemzii演唱,出自专辑《Ohema》,下面是《Ohema》完整版歌词!

Ohema歌词

Ohema歌词完整版

My Ohema ee

My ohe

Onetime !

Them don see my Ability

Inside me there's ruggedity

I don't find money

Huh the money find me

It's not my fault

That music Choose me

I Secure gwagala first

I don suffer i don see pepper

Life is not a bed

Or roses and mattress

But right now na we

Dey carry first

Big man with no agbada deaf

For the doings you go

Know how to sight them

This loving dey confuse me

This your body dey tease

Thank God you choose me

Thank God you choose me ah ah

Thank God you choose me

To get money no be force force

They wan do me they can't catch us

All the guys dem don go do plus

Watch who you role with inside bus

Set up

Ati step up

My Ohe

My ohema ee

My ohe

My ohema ee

Baby na you dey for my

Baby na you dey for my mind

Baby na you be mine

Baby na you dey give me joy

My ohe

My ohema

Eh

My ohe

My ohema

The kind feeling wey

Dey couple on my head

Say na spiritual feeling wey

Dey couple my mind o

I get many keles wey

Dey come around

Wey dey want me around

But me I no get their time o

Anytime I see you look

More finer looking more

Dapper everytime for my eyes o

You be the finest

You be the shiniest

Wey I don see

For my life no be childs o

No be childs o no be play o

This your body badder

Than amber rose own

Na with you I go spend

My all my life o

And the money

For my aza you go carry go

Carry you for body like tattoo

No Dey form over jaju

Idan ti lo kan to laju

Aimoye transaction to cancel

Omo toba sise loma gbadun

Oke Oke leye fohun

Undisputed biti sharkur

Sweet and nice

Smoking hot nice

Turn my brain on

Turn my head on

Na you I go dey

With till the kingdom come

And if I lie make water carry me go

Slow down

Anytime we fight slow down ee

Slow down

Ani koma da ee

Friday evening omo ope on soft

Body set everything dripping amiri

How long Different things we have seen

Slow down

Anytime we fight slow down uh

Slow down na ani koma da

Baby na you dey for my

Baby na you dey for my mind

Baby na you dey for my

Baby na you dey give me joy

Anytime I see you I'm just happy

Iki nubi kin dinuwa

And I don't want another

I don't want another baby kele

Ohema , my ohema ee

My ohe e

Na you be my ohema ee

Sexy lady omo Dudu moyosore

This your loving na fefelenfefe

I no go use you play ten ten

Turn me to Yemi my lover

Our love is forever

Isale lawon ota wa wa

Ni be le ma wa

Ni be le ma wa

If I sample you pere

One time na pere

Time na money

Time na pere

Pere city pere street

Inside life different things

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef5a5VVA9BgFSWwMGDg.html

相关推荐

  • (Feat. ASH ISLAND)歌词-&ASH ISLAND ()

    (Feat. ASH ISLAND)歌词-&ASH ISLAND ()

    (Feat. ASH ISLAND)歌词由&ASH ISLAND ()演唱,出自专辑《》,下面是《(Feat. ASH ISLAND)》完整版歌词! (Feat. ASH ISLAND)歌词完整版 내일은 없다 (Feat. ASH...

  • Infamous Light歌词-EllanVargen

    Infamous Light歌词-EllanVargen

    Infamous Light歌词由EllanVargen演唱,出自专辑《Without Love (Explicit)》,下面是《Infamous Light》完整版歌词! Infamous Light歌词完整版 Infamous light...

  • 在广州等你 (COVER版)歌词-月芽儿

    在广州等你 (COVER版)歌词-月芽儿

    在广州等你 (COVER版)歌词由月芽儿演唱,出自专辑《》,下面是《在广州等你 (COVER版)》完整版歌词! 在广州等你 (COVER版)歌词完整版 风随流星轻轻闪过曾共你画...

  • Without Love (Explicit)歌词-EllanVargen

    Without Love (Explicit)歌词-EllanVargen

    Without Love (Explicit)歌词由EllanVargen演唱,出自专辑《Without Love (Explicit)》,下面是《Without Love (Explicit)》完整版歌词! Without Love (Explici...