Grace歌词由Iamhorlarghold演唱,出自专辑《Grace》,下面是《Grace》完整版歌词!
Grace歌词完整版
Oh lord shower me your blessing
No be say I sabi but na your grace Dey cover me
Many step wey I don take as a sinner
But forgive my sin
As trenches boi I no compete
E sey mefa laye gba sugbo wan fun eyin 4fit ju wan sheyi 4 sit E Kere eyin small fish
I know am gonna top this
Normal chanlleges I go face this
No food for the lazy one na hin make man just Dey try
Many challenges but I no lose guard
Cause I focus on my grind oh
We're not talking about lifestyle
We re talking about money
I need the raba meself get mummy
Na grace
Na grace
If God run am na grace
Na grace
Na grace
Na race race
If man run am na race
Oh na grace
Man Dey grind cause man must chop
Everything con hard omo Weytin Dey sup
When I no get no one feel the pain
Little change wey I see them wan follow me relate
Shotiye
Listen to bars when you hear my name you bow
Vibe gang go shine
Give me the space and the chance
Na grace
Na grace
If God run am
na grace
Na grace
Na race race
If man run am
na race
Oh na race
Wonfe wadi Dey wan do findes
When I start the game omo no be like this
I just Dey try my best miole so mhi
Steady on my grind me I no Dey compete
I don tay for the game
Praying for better days
If na money matter
Me and you go gather dey
I don wake praying for blessing
Make bad belles no go vex me
Me and money na 5 and 6
And we no dey freeze
I get many bars but na unrelease
Smoking my loud with no interest
Focus on my grind me I no see them
Being on the street with so many stress
But I stand on my ten toes Emi omo ologo
I keep trying Olorun miole mofoh
Eruku eyan makanaki
Wan for fun mhi
Nigba tori starting
Normal me I bad and I know Dey shy
Give me any beat make I freestyle
Am dropping better bars so you go feel am
Horlar gan gan