Shallow Voltage (Explicit)歌词由Twyshallow演唱,出自专辑《Dreams and Reality (Explicit)》,下面是《Shallow Voltage (Explicit)》完整版歌词!
Shallow Voltage (Explicit)歌词完整版
Ti shock me shock me
Badoo gbe wa lor!!!!!!!!
Oti shock me shock me
Twyshallow gbe wa lor!!!!!!!!
Oti shock me shock me
Badoo gbe wa lor!!!!!!!!
Oti shock me shock me
Twyshallow gbe wa lor!!!!!!!!
Them say I am very vigilant vigilante
Vigiiiii
Them wan see me for thier tv now tv now
Fresh boy wey won get the muller now
When the boy go turn to thier bigi man Biggi
Cause I say na who con shallow my matter
So of them wan dey use me with bad eye
I may be ur favorite but am not ur gangster
U can tell me to com over here
Them say them want to be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor
Motaka motak oshi dani
Shallow voltage
Them say them want to be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor
Motaka motak oshi dani
Shallow voltage
Verse
Mio Kim Shey omo Oyin and am not too fair tho
Woni orobo wedo clebo for the guy wey sabi o
Shebi e ni e Pele emi gan ma grange
Shebi e ni feran kilode te tun fi like eh
Omo no go push somebody enter roads of. Bank
Ti alart Ijaju ba ba ee wahalai oninfee like eh
Shebi Eri worayin pi omo omo ko le blow
Shey bi Oju yin lo ma shey ema ti d boy go le go
Nobody is on a low but boi wa. Be the one them know
No be to be a friend with who wan Killy u lik a host
Voltage wey no plenty Oya tickle
The make them know make u leave
Them make them know !!
Them say I am very vigilant vigilante
Vigiiiii
Them wan see me for thier tv now tv now
Fresh boy wey won get the muller now
When the boy go turn to thier bigi man Biggi
Cause I say na who con shallow my matter
So of them wan dey use me with bad eye
I may be ur favorite but am not ur gangster
U can tell me to com over here
Say them say them want to be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor motaka motak oshi dani
Shallow voltage
Them say them want to be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor
Motaka motak oshi dani
Shallow voltage
Enter the verse two gan
Oju ti para gan oti red
Omo to fresh without make up
I just wanted to be best
Everbody on a road I wonder
Where them they go
Majemumi is to make
Them uselessy on thier own
I dey pray for money all
This haters do like say na snub
Voltage wey get bald hair light
Then make them shock
I write thier name for my board
Because of them I enter spot
Carry koboko wey heavy
Wey everything self
They chock flog am!!!
For thier head make
Them know life na turn by turn
Only voice wey them go hear
Say TWYSHALLOW
Self na turn by turn
Paralles them with my word
The no hi thief my though YEH
Shock them everywhere them go!!!
AH BADOO WATIN APPUN
THEM WON TAKE LITE O
TWYSHALLOW WHERE U DEY NA
WA GBE WA LOOR NA
WA GBE WA LOR EHN EHN!!!!
Them say them want
To be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor
Motaka motak oshi dani
Shallow voltage
Them say them want
To be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor
Motaka motak oshi dani
Shallow voltage
Them say them want
To be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor
Motaka motak oshi dani
Shallow voltage
Them say them want
To be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor
Motaka motak oshi dani
Shallow voltage