Rush (Mixed)歌词由Ayra Starr演唱,出自专辑《Afrobeats To The World, Vol. 2 (DJ Mix) [Explicit]》,下面是《Rush (Mixed)》完整版歌词!
Rush (Mixed)歌词完整版
Rush (Mixed) - Ayra Starr
Lyrics by:Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run
Dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Oh yeah
Me no get the time for the hate
And the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear
What they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush e dey rush
E dey rush well well e be much e be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch yeah
E dey rush e dey rush
E dey rush well well e be much e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
There's no dulling with us oh
Pa pa ri oh
Ta ta ri pa
Pa pa ri yeah
Ta ta ri pa
Pa pa ri pa
Ta ra pa pa ri pa
Jofunmi Japata
I dey go Ghana yeah
You never touch
You dey form papas yeah
Which kind money we never see before
Kosi elomi got me feeling I'm the one
Aje aje aje can never take my cake away aje
You can't count my grace
I just dey my lane my lane
Me no get the time for the hate
And the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind
No wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy yeah yeah
Dem wan dey check if my tap e no rush yeah
But e dey rush e dey rush
E dey rush well well e be much e be much
Na God dey make my tap e dey rush yeah
The kind money we touch touch yeah
E dey rush e dey rush
E dey rush well well e be much e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
There's no dulling with us
'Cause e dey