BABA NLA歌词由Dr Dolor&Buju演唱,出自专辑《What A Time To Bee Alive (Deluxe)》,下面是《BABA NLA》完整版歌词!
BABA NLA歌词完整版
I be the baba Nla
I be the baba Nla
I be the baba Nla
I be the baba Nla
Na me be the baba Nla
I be the baba Nla
I be the baba Nla
I be the baba Nla
I be the baba Nla
Na me be the baba Nla
(BUJU)
I been looking at this girl called Soma Dina
Said I Dey ball die pass roger Miller
If I tell you things, you know it’s official
She fit to follow me go to my place later
I tell you things I know like and make I know lie I Dey feel you tonight as Hennessy don Dey Body tonight say make I know lie I go talku my Mind
And As A baba Nla wey I be, eh no be Katangwa oh my g, see the things are very Nice and you see the girls dem go sabi my p
baba Nla wey I be, eh no be Katangwa oh my g
The things are very nice and you see the Girls Dem go sabi my p
(DR DOLOR)
Ti Won ba ri mi Yes Sir
Senator di minister
Enter anywhere no need visa
When I play Omo na NASA
Eze Na Eze, Only Me na kpanla egufe
Who Dey katayarn for where mi Dey
When I roll my dice eh be two six
Eze Na Eze, Only Me na kpanla egufe
Who Dey katayarn for where mi Dey
When I roll my dice eh be two six oh
I be the baba Nla
I be the baba Nla
I be the baba Nla
I be the baba Nla
Na me be the baba Nla
I be the baba Nla
I be the baba Nla
I be the baba Nla
I be the baba Nla
Na me be the baba Nla