笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 11:58 | 星期六

Stay Focus歌词-Bally Lytup

Stay Focus歌词由Bally Lytup演唱,出自专辑《Cashout Spirit》,下面是《Stay Focus》完整版歌词!

Stay Focus歌词

Stay Focus歌词完整版

Stay focus

I better learn to stay stronger than the excuses

The inner me is screaming like Lytup do this

Na just one chance I get,I no go misuse this

If you dey relate make you join me cruise this

I’m heading to the top, who da motherfucker wey want refuse this

Unless say no be Baba GoD introduce this

Bobo for your presence wey come dey do this

Baba no let nothing to confuse me

Gat to stay focus in the game

as am searching for fame

many mentioned that it comes along with pain

Anything I see I no complain

normal this life can’t be plain

at the same time na GoD put me for my lane

They dey try collect my sugar cane

come help me scatter my brain

then they go cast say I don dey go insane

I go like ask them wetin they gain

but I say make i lock up cause after the rain the sun go soon shine again

Life goes on

gat to bring it on,gat to bring it on never stop

Cause if I go try stop ye

I no know what go sup but I know many people go fuck me up

So I keep my head up ye

higher me I go so I hustle fast to make it slow

For now I keep am on a low

wait until tomorrow then you go know I dey speak out of my soul ye

then you go know I dey speak out of my soul ye

then you go know I dey speak out of my soul ye

Verse 2

I can’t kill and I can’t snitch up

Scars from war can’t heal and they can’t stitch up

Cold bottle of ele to cool my temperature

If to lose dey hungry you just try go cheat nature

Haan

I look front,I look back,I look left

I look right,to do right I won’t rest

We no dey follow cause we here to make a difference

Your success is so certain when you’re consistent

Sometimes man i feel like I’m clueless then I realize the small idea I get no useless

Am steady moving faster I than a bullet ,there’s nothing in my heart I desire that I won’t get

They tell me to get lost but I bring it back

I tell them for this world me i no fit lack

I’ve never being in a spaceship all my life but right now I need Igbo and shayo like am ODG

Gat to stay jiggy

Many times niggas act like they no see me

But I stand 10 toes on my feet bad man you know know Wetin I mean like I no get limit (Lytup)

Gat to stay focus in the game

as am searching for fame

many mentioned that it comes along with pain

Anything I see I no complain

normal this life can’t be plain

at the same time na GoD put me for my lane

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef5bcVVA9AglQVAcA.html

相关推荐