WALKING AWAY歌词由Highthee演唱,出自专辑《WALKING AWAY》,下面是《WALKING AWAY》完整版歌词!
WALKING AWAY歌词完整版
Oh na, Highthee is here
I’m Locally made internationally
Vibes on vibes ayrastarically
When the gbedu show demma run over me
I do my thing my way i keep it radically
No dey use me gas
No dey use me gapa
Me I no dey slack
I no dey do yanga
Catch me if u can
Make u no dey famba
When I grab the mic
I dey give them the lamba o
Chorus
Am walking away
Going outa my lane
We dey struggle everyday
When the hustle go pay
Stay woke all night
Before the maga go pay
The kind of life I dey live
I no like gobe
Am walking away
Going outa my lane
We dey struggle everyday
When the hustle go pay
I Stay woke all night
Before the maga go pay
The kind of life I dey live
I no like gobe
Verse 2..
Inna the street
Inna the hood where I come from
I dey give them back to back biti tomtom
Very soon,I go pull up inna rolls royce
Dem go dey hail me everywhere omo tonso
Got a lot in my head wey dey bother me
I dedicate all my time no dey corner me
Na who see me I see no apologies
I Put out all my bars to their ears Shey na autonomy
Oh my God
Oh my God
Oh my God
This life hard so I carry my cross
Dem born me poor,that one no be my fault
Many people don blow omo when be my turn
Oh my God
Oh my God
Oh my God
This life hard so I carry my cross
Dem born me poor,that one no be my fault
Many people don blow omo when be my turn
Hmmmm hmmmm hmmmm
See I dey beg oo oo
No dey use me gas
No dey use me gapa
Me I no dey slack
I no dey do yanga
Catch me if u can
Make u no dey famba
When I grab the mic
I dey give them the lamba
Am walking away
Going outa my lane
We dey struggle everyday
When the hustle go pay
Stay woke all night
Before the maga go pay
The kind of life I dey live
I no like gobe
Am walking away
Going outa my lane
We dey struggle everyday
When the hustle go pay
I Stay woke all night
Before the maga go pay
The kind of life I dey live
I no like Gobe Arhn
Hook
Oh my God
Oh my God
Oh my God
This life hard so I carry my cross
Dem born me poor,that one no be my fault
Many people don blow omo when be my turn yeh
Oh my God
Oh my God
Oh my God
This life hard so I carry my cross
Dem born me poor,that one no be my fault
Many people don blow omo when be my turn
Chorus
Am walking away
Going outa my lane
We dey struggle everyday
When the hustle go pay
Stay woke all night
Before the maga go pay
The kind of life I dey live
I no like gobe
Am walking away
Going outa my lane
We dey struggle everyday
When the hustle go pay
I Stay woke all night
Before the maga go pay
The kind of life I dey live
I no like gobe arhh
Light hook-
Oh my God
Oh my God
Oh my God
This life hard so I carry my cross
Dem born me poor,that one no be my fault
Many people don blow omo when be my turn