I Don Tire (Explicit)歌词由Bushbaby&Olamzzy演唱,出自专辑《I Don Tire (Explicit)》,下面是《I Don Tire (Explicit)》完整版歌词!
I Don Tire (Explicit)歌词完整版
See them dey talking about me
Abi you no see
See the way things a just dey moving
Me I no know as you dey see me
Emi oma wo oju e
Kin to ma sheshe
Na wetin go be go be
Na wetin go be go be
Last time I dey manage
See me now on the high way
I dey spendi money on my own way
Because portable lo GBE me sare
Before before they underrate me
Of which he no dey funny
He dey make my mind dey worry
Niggas still dey beef me, why me
Chorus
Me I don taya my head don dey burst
Abegi I no dey fuck
Who, what the fuck
Am virgin I know dey for
Am vexing I don dey bob
I don taya my head don dey burst
Abegi I no dey fuck
Who, what the fuck
Am virgin I know dey for
Am vexing I don dey bob
Verse 2
Money don dey come
We dey spendi bond
Ukwu bigger Nicki badder
Make we start to bond
Sip the laga, feel the nigga
Body don dey hot
Making muller daily steady
Na the normal swag
Take the pankere
No dey pansheke
Judi kere, rora tele
Make u sankele
Dem dey see us , dem dey form, dem dey run kele
Omo wobe, Judi bebe, make u ban dele
Shey u no dey see us
See dem dancing dem feel us
Looking like sabinus
No dey hate we winners
Chorus
Me I don taya my head don dey burst
Abegi I no dey fuck
Who, what the fuck
Am virgin I know dey for
Am vexing I don dey bob
I don taya my head don dey burst
Abegi I no dey fuck
Who, what the fuck
Am virgin I know dey for