Life Changer歌词由Barto演唱,出自专辑《Life Changer》,下面是《Life Changer》完整版歌词!
Life Changer歌词完整版
Only I can make
You feel like that
Make una bring
That old ting back ooo
I promise I'll never lack
Anyting wey fit carry you back
Gyal, wetin I go do
To make you fall right now
As in..all of this could
Be yours right now oooo
I promise I'll never lie
I go do anything
Wey go change your life
Now, gyal I wanna hug
I wanna squeeze you
Gyal I wanna hug
I wanna hold you tight now
See as you dey
Waka I dey pree you
I don't wanna let
Another day go by
You need a real man
To complete you
They don't wanna spend
No money
Don't mind them
Jealousy
All your friends wanna be you
Baby cool down
Mek we enjoy this life
Mek we spend
Pre Chorus:
Don't tease me
Beg you fi come nearer
Go and tell your boyfriend
A ga m abịa, pụọ ebe a!
Now all of this can't be all for me
Shebi we go share am?
And you can search
The whole wide world for this love
You can't compare am!
Only I can make
You feel like that
Make una bring
That old ting back ooo
I promise I'll never lack
Anyting wey fit carry you back
Gyal, wetin I go do
To make you fall right now
As in..all of this could
Be yours right now oooo
I promise I'll never lie
I go do anything wey
Go change your life
I don't wanna wait
Mek we no dey shake
Gyal I wanna change your life
Call all your friends
Baby call your family
Come on let's do this right!
I get plenty money and plans
Gimme your hand
Mek I buss it down right now
Baby don't form like you no sabi
I will never let you down!
Don't tease me
Beg you fi come nearer
Baby, go and tell your boyfriend
A ga m abịa, pụọ ebe a!
Now all of this, can't be all for me
Shebi we go share am?
And you can search
The whole wide
World for this love
You can't compare am!
Only I can make
You feel like that
Make una bring
That old ting back ooo
I promise I'll never lack
Anyting wey fit carry you back
Gyal, wetin I go do
To make you fall right now
As in..all of this could
Be yours right now oooo
I promise I'll never lie
I go do anything wey
Go change your life