Plenty Money (Explicit)歌词由RichTee演唱,出自专辑《God’s Time (Explicit)》,下面是《Plenty Money (Explicit)》完整版歌词!
Plenty Money (Explicit)歌词完整版
Me I want plenty money
I won take care of my mummy nah everyday I Dey worry dem tell me make I no panic
Say God Dey for me Asi ko Edaa nii aye baba lo mo
Make I no die before my time i just won live best of my life make I no die I gats to be Rich the sky is the limit bad belle make dem no see
When the money drop we go shout Halle hallelujah me I want plenty Mulla make my money dey double pounds and dollars
Baba God shebi nah you wey bless me without no stressing shebi nah you I put my trust in
I can’t sleep all night nah money dey my mind oo
I won Dey alright Kin le to ju mama mii
Take away all my pains all my troubles away all my problems away everyday i just wanna celebrate just wanna jubilate take away all the pains all my money make I no fit calculate All the blessings make I no fit calculate
Me I want plenty money I won take care of my mummy nah everyday I Dey worry dem tell me make I no panic say God Dey for me asi ko edaa nii aye baba lo mo