Wahala歌词由Iv frayo演唱,出自专辑《Wahala》,下面是《Wahala》完整版歌词!
Wahala歌词完整版
Nonscence no be moder fooker
Brother shey you jasi
Problem for the country side
Ilu leeee
Ogun ti wolu oo eh
Ogun ti wolu oo o ahh
Wahala
Wahala be like kingkong
Find am go honkong
He dey beat him chest
Him dey tell me say i no fit to beat am oo
Wahala no dey finish
Find am go honkong
He dey beat him chest
Him dey tell me say i no fit to beat am oo
Say i no fit to beat am oo
Say i no fit to beat am oo
He dey beat him chest
Him dey tell me say i no fit to beat am oo
Say i no fit to beat am oo
Say i no fit to beat am oo
He dey tell me
Him dey tell me say i no fit to beat am oo
A Lot of things xup for my mind
I just wanna high but i high too much
Mo gat issue's
Mo gat issue's
Mo gat issue's my brother
And my no one issue brother
Naija no wan gbe mi ja ja
Japa
They gat issues stocked in
My brother
Dem go dish you
If you want brother
Jaapaa
Go mogadishu gan
Go Mogadishu gan
You never know watin i wish you gan
You come dey Para Para
I don't wanna reach you gan
But the matter reach to gan
Cause d mater just dey pain me
Nd d pain no wan go
Wahala be like kingkong
Find am go honkong
He dey beat him chest
Him dey tell me say i no fit to beat am oo
Wahala no dey finish
Find am go honkong
He dey beat him chest
Him dey tell me say i no fit to beat am oo
Say i no fit to beat am oo
Say i no fit to beat am oo
He dey beat him chest
Him dey tell me say i no fit to beat am oo
Say i no fit to beat am oo
Say i no fit to beat am oo
He dey beat him chest
Him dey tell me say i no fit to beat am oo
Mo gat issue's
Mo gat issues
Money issues
Sapa just dey para
I hold car key
I dey lowkey
I dey lowkey
All the guys just dey shower
I get 1 bail for aza
Iyen 1k for aza
Iyen naira for aza
Baba God please come shower
Baba God please come shower
Baba God please come shower
Cause all these thing just hard ahh
All the guys just dey para