笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-19 03:31 | 星期天

Falala歌词-HotKid

Falala歌词由HotKid演唱,出自专辑《Falala》,下面是《Falala》完整版歌词!

Falala歌词

Falala歌词完整版

Ahh ahh

Ahh ahh

Ahh ahh

Ahh ahh

Ahh

Ahh ahh

Ahhh ahh

TWINZ BEAT

2019 when I sign

Everything was going fine

Drop Ozana enter chart

Got verified on Instagram

Plenty people start to hate

They was wanting me to fail

Destiny cannot be changed walahi it can just

be delayed

For like one year I no drop oo

Cut e dread go on low cut oo

Them be think e say na swag but dem no know say na depression oo

I had to leave the label

Cus my peace no dey there

And some people kissing ass to ri kan ti iya yin feje

See that small boy don dey top

Wetin dey for them to talk

Because you dey beef your artist you begin to drop song

You see say no be your hand work

Shey you don dey see say na God

Cus if na you dey run am your songs no suppose dey flop

Yehhhh

Eni ba roku romi

Ahn ahn

Ko ni ever ni simi

Ajeh

Arun loma ba ti e je

Wa fu lonje koni leje

God e don wipe away my sorrow

Soro

No be cap osuju won coro

Coro

I get money I no dey borrow

Borrow

ESo fu n won koye ji soro

Soro

Yeh yeh

Mi o sun falala

Aje mi o le su fala la ah

Mo do Kakara kimalo farapa

Mi o sun falala

Aje mi o le su fala la ah

Mo do Kakara kimalo farapa

Yeh

Mi o sun falala

Aje mi o le su fala la ah

Mo do kakara kimalo farapa

Mi o sun falala

Aje mi o ni su fala la ah

Mo do kakara kimalo farapa

Eba mi po ruko baba

Emini ti n je emini

Oloruko nla emi ni ma se beru

Oba to loke to nile pipe nimo peyin

Dollar Dollar Pounds Sterling ni ke ma fi pemi

Nigba timo ti mo n jama jama ko seni ro ti temi

Rara

Toba bere bose je ma loluwa lo seyi

I say pour me water holy water holy water yi oo

Holy water yi ok

Enemies ma jeun ni le lo showo lodo

Lagbara olorun

All my guys dey para para para meter yi oooo

Won sare

What doesn’t kill you make you no try am again oo

God don wipe away my sorrow

No be cap osuju won coro

I get money I no dey borrow

ESo fu n won koye ji soro

God don wipe away my sorrow

No be cap osuju won coro

I get money I no dey borrow

ESo fu n won koye ji soro

Ahhnnn ahnnn

Mi o sun falala

Aje mi o ni su fala la ah

Mo do kakara kimalo farapa

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef615VVA9Bg5RUAQFAA.html

相关推荐

  • очень сложно歌词-GlookiPail

    очень сложно歌词-GlookiPail

    歌词由GlookiPail演唱,出自专辑《 》,下面是《 》完整版歌词! 歌词完整版 ( ?) () ( ?) ...

  • Daydream歌词-Safeplanet

    Daydream歌词-Safeplanet

    Daydream歌词由Safeplanet演唱,出自专辑《Daydream》,下面是《Daydream》完整版歌词! Daydream歌词完整版 Daydream - SafeplanetLyrics by:Thitipat Arthach...

  • 人间二两墨 (伴奏)歌词-王弎城

    人间二两墨 (伴奏)歌词-王弎城

    人间二两墨 (伴奏)歌词由王弎城演唱,出自专辑《人间二两墨》,下面是《人间二两墨 (伴奏)》完整版歌词! 人间二两墨 (伴奏)歌词完整版 人间二两墨 - 王弎城词:...

  • 人间二两墨歌词-王弎城

    人间二两墨歌词-王弎城

    人间二两墨歌词由王弎城演唱,出自专辑《人间二两墨》,下面是《人间二两墨》完整版歌词! 人间二两墨歌词完整版 人间二两墨 - 王弎城词:江辉曲:黄建华编曲:徐...