Don’t stop pushing (DSP) (Explicit)歌词由Fudonaki&Flourescent演唱,出自专辑《Don’t stop pushing (DSP) [Explicit]》,下面是《Don’t stop pushing (DSP) (Explicit)》完整版歌词!
Don’t stop pushing (DSP) (Explicit)歌词完整版
Ogundabede sef is active here
So no dey stress me
Naki
OMO IYA DEDEMO!
Cashapp wa o
PayPal ati zelle
I get Venmo too
Just DM me
I'm active!
Even if I'm on DSP
Cashapp wa o
PayPal ati zelle
I get Venmo too
Just DM me
I'm active!
Even if I'm on DSP
Don't D.M me for rubbish talk
Only business talk
So we go share success
Your transaction no go fail
I.G no go block you
TikTok no go see suspend
Don't stop pushing
Keep working
Your sure client no go kick bucket
As GOD na my plug
Me dey hustle day and night
Cus na me be sucket
Mo gba adura kin gba ope
Kin le jor be T dollar
Ki gbewa gbewa mi Mashe pe
Mi need a big bag wey full dollar
Mogbo pe Omo HUNCHO HOLY
Omo agba awo awon big ballers
If you believe in GOD nothing is impossible
Bere lowo GOD OVER
Don't stop pushing
Tepamo
Ki Iwo nor le ja diamond
If one client no pay
find another one
Richard Milli cost a Lambo
Don't stop pushing
Tepamo
Ki Iwo nor le ja diamond
If one client no pay
find another one
Richard Milli cost a Lambo
Cashapp wa o
PayPal ati zelle
I get Venmo too
Just DM me
I'm active!
Even if I'm on DSP
Cashapp wa o
PayPal ati zelle
I get Venmo too
Just DM me
I'm active!
Even if I'm on DSP
Shey you get BMO
Shoni BofA WellsFargo
abi Chase loni
You can DM
Me your info's with zero pa!
You just paste me
Any bank we load e go drop for sure
Hope you believe in G
Ogundabede sef is active here
So no dey stress me
It's not a day job
Ki Omo ogbon to gba IRS
I'm always bombing everyone day and night
Connected to the internet
Yi 3G sinu bakky kan
Pelu molly
Issa happiness
Nothing bad happen to us on Friday
Good will better Best
Mo gba adura kin gba ope
Kin le jor be T dollar
Ki gbewa gbewa mi Mashe pe
Mi need a big bag wey full dollar
Mogbo pe Omo HUNCHO HOLY
Omo agba awo awon big ballers
If you believe in GOD nothing is impossible
Bere lowo GOD OVER
Don't stop pushing!
Adebisi huncho holy
Iku oni pa e
Oku itoju mi
They call me FUDONAKI yeh
OMO IYA DEDEMO
End it