笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 03:49 | 星期六

D.A.Y.S (Explicit)歌词-Boy Yusluv

D.A.Y.S (Explicit)歌词由Boy Yusluv演唱,出自专辑《DOINGS @24 (Explicit)》,下面是《D.A.Y.S (Explicit)》完整版歌词!

D.A.Y.S (Explicit)歌词

D.A.Y.S (Explicit)歌词完整版

Uhn uhn uhn yh yh

Uhn yh yh eh yh

YB SOUNDS

So many things I've been through

Mama send me go school

But I no sabi book

They sent me back from school

Other things wey I fit do

I sabi catch cruise

I sabi sing too

Now they dancing to my tunes

I get family

But no one dey for me

And I dey do my thing

When I no see nobody

Jówó mà kóbà mi

I dey look for Money

To take care of mummy

I no fit stop hustling

Cause I don't know oh

When I go blow oh

I dey do my things oh

On a low oh

Cristiano oh , Ronaldo oh

Chasing my goals

I can't never let go oh oh

Wóni kó bééré kó JÓ (IJÓ)

Bééré kó JÓ (IJÓ)

Bééré kó JÓ

Dance away your sorrows

Éni kin bééré kin JÓ  (IJÓ)

Énipé kin JÓ (IJÓ)

Bàwó mó shéy fé JÓ , ti kó si ówó ninu kóló

Wóni kó bééré kó JÓ (IJÓ)

Bééré kó JÓ (IJÓ)

Bééré kó JÓ

Dance away your sorrows

Éni kin bééré kin JÓ  (IJÓ)

Énipé kin JÓ (IJÓ)

Bàwó mó shéy fé JÓ , ti kó si ówó ninu kóló oh uh oh oh

Make nobody pressure me

Tell me where you dey when I dey find money

Me I no dey gum body

I dey where I dey and I dey find my peace

Kómà déh kóyin

I dey pray to GOD, kómasi élómi

He too sure for me

Plenty blessings go fall on me uhnn

Hmmm Hmmm Hmmm

I just wanna flex oh like tomorrow no dey

If maga don pay everyday nah holiday

Tábá gbówó aparte (apartment)

Àmá jàiyé

Because e don tey , e don tey eh

But I don't know oh

Tomorrow oh

I dey do my things oh

On a low oh

Cristiano oh , Ronaldo oh

Chasing my goals

I can't never let go oh oh

Wóni kó bééré kó JÓ (IJÓ)

Bééré kó JÓ (IJÓ)

Bééré kó JÓ

Dance away your sorrows

Éni kin bééré kin JÓ  (IJÓ)

Énipé kin JÓ (IJÓ)

Bàwó mó shéy fé JÓ , ti kó si ówó ninu kóló

Wóni kó bééré kó JÓ (IJÓ)

Bééré kó JÓ (IJÓ)

Bééré kó JÓ

Dance away your sorrows

Éni kin bééré kin JÓ  (IJÓ)

Énipé kin JÓ (IJÓ)

Bàwó mó shéy fé JÓ , ti kó si ówó ninu kóló oh uh oh

Mófè JÓ

Sugbón kósi ówó

Nibó lénti ri ówó

Uhn Can you let me know....

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef635VVA9AwpQVAsA.html

相关推荐

  • TikTok Girls (Explicit)歌词-Boy Yusluv

    TikTok Girls (Explicit)歌词-Boy Yusluv

    TikTok Girls (Explicit)歌词由Boy Yusluv演唱,出自专辑《TikTok Girls (Explicit)》,下面是《TikTok Girls (Explicit)》完整版歌词! TikTok Girls (Explicit...

  • Tell Me歌词-Boy Yusluv

    Tell Me歌词-Boy Yusluv

    Tell Me歌词由Boy Yusluv演唱,出自专辑《Tell Me》,下面是《Tell Me》完整版歌词! Tell Me歌词完整版 Uhn UhnYh yh yh Yh eh yhYh yh yh yh yh yhYUSYB SOUND...

  • Hannah Montana (Remix)歌词-Boy Yusluv

    Hannah Montana (Remix)歌词-Boy Yusluv

    Hannah Montana (Remix)歌词由Boy Yusluv演唱,出自专辑《DOINGS @24 (Explicit)》,下面是《Hannah Montana (Remix)》完整版歌词! Hannah Montana (Remix)歌词...

  • Dunya歌词-Boy Yusluv&Richy Manny

    Dunya歌词-Boy Yusluv&Richy Manny

    Dunya歌词由Boy Yusluv&Richy Manny演唱,出自专辑《DOINGS @24 (Explicit)》,下面是《Dunya》完整版歌词! Dunya歌词完整版 YUSUFU!! YUSUFU!!With RICHY MANN...

  • Hannah Montana (Remix)歌词-Boy Yusluv

    Hannah Montana (Remix)歌词-Boy Yusluv

    Hannah Montana (Remix)歌词由Boy Yusluv演唱,出自专辑《DOINGS @24 (Explicit)》,下面是《Hannah Montana (Remix)》完整版歌词! Hannah Montana (Remix)歌词...

  • 梅雪争春未肯降歌词-黄锋123

    梅雪争春未肯降歌词-黄锋123

    梅雪争春未肯降歌词由黄锋123演唱,出自专辑《卷甲重来未可知999》,下面是《梅雪争春未肯降》完整版歌词! 梅雪争春未肯降歌词完整版 天山雪花美不及梨花泪一帘...

  • 秋风吹到江村歌词-黄锋123

    秋风吹到江村歌词-黄锋123

    秋风吹到江村歌词由黄锋123演唱,出自专辑《卷甲重来未可知999》,下面是《秋风吹到江村》完整版歌词! 秋风吹到江村歌词完整版 夕阳照耀着小河旁孤帆远影向故乡...