Nuke - Selense歌词由Naydu演唱,出自专辑《Nuke - Selense》,下面是《Nuke - Selense》完整版歌词!
Nuke - Selense歌词完整版
My love for you na solid
Solid gold, solid o
E no dey fade
I stop highway for you
Break the bank for you
Any man wey move
Dem no go know am again
I for like see you dance today
I go like see you shake away
Your hip wey dey tear skirt
E getty my respect
That hip we no dey care
Fenfe fenfe nenfe
Everything I do with you
You know you know you
Know na bombshell
You know we going home
It's gon be nuclear
Every time I spend
With you I'm on the loose
You turn around baby
It's gon be a nuke
Facing you
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense o selense o cele
My heart dey dey warm fast
If I dey your side
My mind dey dey relaxed
If you lay your hand
Coolu coolu temper
She no dey para for my way
I for like see you dance today
I go like see you shake away
This one na wrap feelin' me now
I bling my eye she understand
Na so we dey lose the popo
Everything I do with you
You know you know you
Know na bombshell
You know we going home
It's gon be nuclear
Every time I spend
With you I'm on the loose
You turn around baby
It's gon be a nuke
Facing you
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense selense cele
Selense o selense o cele
(GO)