Abosi (Explicit)歌词由Bluena演唱,出自专辑《Abosi (Explicit)》,下面是《Abosi (Explicit)》完整版歌词!
Abosi (Explicit)歌词完整版
Abosi
I no like this Abosi
Abosi
If you know me I no Dey take nonsense
I don try I don see something
For the Same sin e no go make no sense say you Dey talk dey form Innocent
You love me why carry me for mind since
You gossip me still Dey gossip who Dey gossip me
You judge me but you Dey do same thing
Abosi
I no like this Abosi
I no like this hypocrisy
I no like this hypocrisy
Abosi
I no like this Abosi
I no like this hypocrisy
I no like this hypocrisy
You gossip me still Dey gossip who Dey gossip me
You gossip me still Dey gossip who Dey gossip me
Verse 2
Una Dey bash person wey e nude cast
As if no be you Dey sell nude for Snapchat
Person wey you still be your friend you Dey laugh pass
And If everybody smoke na you go high last
Now you Dey laugh person wey rewrite jamb
As if no be you repeat exam like 5time
You wan mock me for market wey you bin sell pant
You wan stain me but you forget say you sef you Dey wear white
You mock ashewo
But you wear ashewo dress
You Dey eye me
your pikin Dey wear short skirt
And at the same time una go Dey form saint
U dey form Porsche una never pay house rent
Say my bro Dey do yahoo
Why e go borrow money
You Say na bad boy but your
Son Dey try to gum body
at the same time
Your daughter sef Dey try to kolobi