ON MY MIND (OMM) (Explicit)歌词由Sollokiz&Kiddotulz&Philex演唱,出自专辑《ON MY MIND (OMM) [Explicit]》,下面是《ON MY MIND (OMM) (Explicit)》完整版歌词!
ON MY MIND (OMM) (Explicit)歌词完整版
Why you won con dey pure
Sand for my garri
Aboki Aboki shagari
I say where you Dey when me no get money
I gat so many things in my mind
in kon bee lokan mi
Many things don sup wey man no ft talk
Shaybe I tu n fewi
Won ni awon ko gbo nkan nkan
Always on my grind no money still on my lane
Which friend you go call wey go ft come online
But low key
Na my cross na me go carry am
You promise Mary say you go marry her
Artist no get money even manager no gree manage am
Promoter need funds na why you need to hustle hard
As I Dey beg you you no Dey answer
Say make I be your bouncer
I Dey sing I no geti dancer
You won com spoil me now
Shegee Bancer
Why you won con dey pure
Sand for my garri
Aboki Aboki shagari
I say where you Dey when me no get money
I gat so many things in my mind
in kon bee lokan mi
Wetin I do I no know
See plenty stones wey them wan throw
Sebi no man know tomorrow
Why you wan come Dey throw me sorrow
I remember some years ago
Wey kiddo never get ago
If I come them go say make I go
Say make I come back tomorrow
Some even promise and say
Say the promise no go tey
Can you see up to today
Nobody don call me hey
But I thank God for today
Say my hustle don Dey pay
And I’m proud today to say
Pe kiddo naa ma to gbade
When I Dey beg you you no Dey answer
Say make I be your bouncer
I Dey sing I no geti dancer
You won com spoil me now
Shegee Bancer
When I Dey beg you you no Dey answer
Say make I be your bouncer
I Dey sing I no geti dancer
You won com spoil me now
Shegee Bancer
Why you won con dey pure
Sand for my garri
Aboki Aboki shagari
I say where you Dey when me no get money
I gat so many things in my mind
in kon bee lokan mi.