How Much Money歌词由Rey Cooper演唱,出自专辑《Mind of a Benin Boy》,下面是《How Much Money》完整版歌词!
How Much Money歌词完整版
Burst brain
I don dey come again lord
money wey dem get from the talking
I no see their income
How much money wey you get from the fronting
I no see your income
How much money wey dem get for the talking
I no see their income
So pay no mind to them yeah
How much money wey you get for the fronting
I no see your income
Pay no mind to dem
Mind to dem
What are they telling you
What are you telling me
Come and step in my shoes girl maybe you can see
All ah dem give what they call advice
You and I know they don't know me like that
Sad I was watching you change
Watching you fade into someone else
I don't like, don't really really like it
Baby I no go craze for your matter eh
I get weytin you dey want and weytin you dey find
But the people demma eye
Dey the thing wey you dey find
See say me I no get time
I'm busy on my grind
Grind grind grind grind
How much money wey dem get for the talking
I no see their income
So pay no mind to them yeah
How much money wey you get for the fronting
I no see your income
Pay no mind to dem
Mind to dem
Hm Yeah yeah yeah yeah
Like play like say na film trick,
You come dey change am for me yeah
Wait wait wait wait
If really I meant something
You won't listen to their talking yeah yeah
Yes you in love with me
But I'm way more in love with you
That's why you don't believe
And that's why you paused my groove
They can never mess with me
And that's why they mess with you
So what are they telling you
Girl what are you telling me
How much money wey dem get for the talking
I no see their income
So pay no mind to them yeah
How much money wey you get for the fronting
I no see your income
Pay no mind to dem
Mind to dem
Ah hey
Ah hey
I don dey come again Lord