Poor Man歌词由Youngobi&Blue Engine演唱,出自专辑《Sapa Boyz (Explicit)》,下面是《Poor Man》完整版歌词!
Poor Man歌词完整版
Omoge na who no get money go dey stress
Omoge na who no get money go dey stress
Omoge na who no get money go dey stress
Omoge na who no get money go dey stress
Young obi
Wetin poor man see( poor man see)
Wetin poor man see( poor man see)
Wetin poor man see( poor man see)
Wetin poor man see( poor man see)
Wetin poor man see( poor man see)
Wetin poor man see( poor man see)
Wetin poor man see( poor man see)
Wetin poor man see( poor man see)
I don dey kpoly ontop the matter
Na this kind story dey burst my dada
Eyes don red, Boys dey beg for the Ghana
That's why I dey tell God to take me Uganda
Wetin poor man see
I go to pharmacy
To get my medicine
If I stand I dey reason
Wetin poor man see
I go to pharmacy
To get my medicine
If I stand I dey reason
Yeah Yeah
Adagba ja ja ja ja ja
gbe mi sokè
Jo da da da ja ja ja ja
Odoyewu
Go down down down
down down down down
Omo life is harder
Harder harder harder
Na poor man
Go dey work work
But no go see food to chop
E go Dagba for the bus stop
And go still wash plate for shop
I no be poor man
But I dey beg God
Make I see food to chop
Only one life
wey we come from
So let's go spread
Some love
Wetin poor man see
I go to pharmacy
To get my medicine
If I stand I dey reason
Wetin poor man see
I go to pharmacy
To get my medicine
If I stand I dey reason
Yeah Yeah
To no wahala
Get the money