BaTmAn (Original)歌词由YNG Mill演唱,出自专辑《Lost Tapes (Original)》,下面是《BaTmAn (Original)》完整版歌词!
BaTmAn (Original)歌词完整版
[Intro
7 Made iT
[Chorus
Joromi, Joromi, call on me, call on me, when you need my help
With my parachute oh, coming to save you, from Joker
Batman wey you see for film, wey dey fly for tall building
Is coming now, is coming now, to save you now, to save you now. (Yeah)
[Verse
One man army, killer with the vibe
Cannot stop my shine, dem no burn them well
Go down to my yard make I teach you what you dont know
Body confusing, controlling, romancing
Touching me where it's turning me on
Omo no dey feel like King Kong
No go dey form Porsche
No go dey dull young blood
Ding ding dong
Omo you dey make me sing song
Omo you are making me strong
Omo you are making my thing long
[Chorus
Joromi, Joromi, call on me, call on me, when you need my hеlp
With my parachute oh, coming to save you, from Joker
Batman wеy you see for film, wey dey fly for tall building
Is coming now, is coming now, to save you now, to save you now. (Yeah)
[Outro
7 Made iT