笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-28 10:48 | 星期二

Na the Economy Push Me歌词-KillerBwoy Jaywheezz&Gie Gie

Na the Economy Push Me歌词由KillerBwoy Jaywheezz&Gie Gie演唱,出自专辑《Na the Economy Push Me》,下面是《Na the Economy Push Me》完整版歌词!

Na the Economy Push Me歌词

Na the Economy Push Me歌词完整版

How long I go sale my body

Because I wan make this money

Make them call my mama for me

Aye

I know say na pear pressure we

Dey put you on the spot

To the sale your body all

Because you want to pop

I know you wanna live the lifestyle

IPhone gucci bag you won

Follow the ladies wey the hot

Hollup before you skip

I no come here to judge you

Nice one baby girl in fact eh I love you

Shay you know say if them give

Me chance I go hug you

But e get a few questions

Wey I for like to ask you

How long wey this waka go profit you

How long way e been take

Before them convince you

To the follow Shuga daddy old

Enough to be your father

And you barely know this men

What if them come use you

Omo what if you get infected

Abi you hear say them don Comot

Watin Dey kill person for HIV and AIDS

You cannot be too protected

Cause several times customer

Condoms dey burst

And you only get compensated

She say na the Economy push me

She talk say na the Economy push me

Na my life make nobody judge me

Ashawo been no dey my eyes

Na the Economy push me

She say na the Economy push me

She talk say na the Economy push me

Na my life make nobody judge me

Olosho been no dey my eyes

Na the Economy push me

How long I go sale my body

Because I wan make this money

Make them call my mama for me

Omo see me see my life

How long I go sale my body

Because I wan make this money

Make them call my papa for me

Omo see me see my life

You wey no dey like drugs

On a normal day

Now postinor no dey finish

For your mouth

You dey lick am like vitamin c

Omo yawa dey

Anyway that one na story

For another day

I know all of una wey

The do Lagos be nice

Abuja here I come

All this waka na to go make

One alahaji cum

Tomorrow na

Chief Emeka next tomorrow

Shay na John go baptize you

As you don be pepper

Them dey price you

I hope say you dey think

About the future

I hope say you dey try

To paint the picture

You see all this gadgets wey dey make

You loose your mind ba 5 years

From now them go get

Outdated features

You don dey loose your essence

What's the competition

Abi you won dey wear bone straight

For skull wey no get sense

Learn trade, go school set a table

Of preference life no dey

End at 25 no dey look friends

She say na the Economy push me

She talk say na the Economy push me

Na my life make nobody judge me

Ashawo been no dey my eyes

Na the Economy push me

She say na the Economy push me

She talk say na the Economy push me

Na my life make nobody judge me

Olosho been no dey my eyes

Na the Economy push me

How long I go sale my body

Because I wan make this money

Make them call my mama for me

Omo see me see my life

How long I go sale my body

Because I wan make this money

Make them call my papa for me

Omo see me see my life

It's not too late o

It's not too late o

It's not too late

It's not too late o

It's not too late o

It's not too late

Evil mix

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef65aVVA9DwBXUAcD.html

相关推荐

  • 叶塞尼亚 (cover: 曹庆跃)歌词-爱呀友

    叶塞尼亚 (cover: 曹庆跃)歌词-爱呀友

    叶塞尼亚 (cover: 曹庆跃)歌词由爱呀友演唱,出自专辑《吉他弹唱》,下面是《叶塞尼亚 (cover: 曹庆跃)》完整版歌词! 叶塞尼亚 (cover: 曹庆跃)歌词完整版 蓝色...

  • 终身美丽 (男声版)歌词-沈与

    终身美丽 (男声版)歌词-沈与

    终身美丽 (男声版)歌词由沈与演唱,出自专辑《终身美丽 (男声版)》,下面是《终身美丽 (男声版)》完整版歌词! 终身美丽 (男声版)歌词完整版 终身美丽(男声版)-沈...

  • Feel Am歌词-Skyzii

    Feel Am歌词-Skyzii

    Feel Am歌词由Skyzii演唱,出自专辑《Feel Am》,下面是《Feel Am》完整版歌词! Feel Am歌词完整版 Born sinnerOh yeah eh ehIssa WRLDCHILDBorn sinnerYeah!!O...

  • Em Ngày Gp Li (Kip Má Hng 2)歌词-tlong

    Em Ngày Gp Li (Kip Má Hng 2)歌词-tlong

    Em Ngy Gp Li (Kip M Hng 2)歌词由tlong演唱,出自专辑《Em Ngy Gp Li (Kip M Hng 2)》,下面是《Em Ngy Gp Li (Kip M Hng 2)》完整版歌词! Em Ngy Gp Li (Kip ...