Wetin We Go Do (Explicit)歌词由Damme Brown演唱,出自专辑《Wetin We Go Do (Explicit)》,下面是《Wetin We Go Do (Explicit)》完整版歌词!
Wetin We Go Do (Explicit)歌词完整版
Dem dey do us cunny and i swear e no funny
for this kain country, all my people worry worry
turn to your left na commotion, turn to your right na oppression every i go na suppression problematic election
Wetin we go do o
wetin man go do oo
many things don sup o
manny things don go south
i dey call on God make en make us survive
wetin we go do o
wetin man go do oo
My brother, my sister no condition is Permanent
say a prayer now for a leader that would take us to the manna

Ewelelemamamo eh
mama just dey hala dey go eh
people just dey hugry dey go
one set of people just dey chop the money dey go eh
prostitution don dey surplus
all the young girls don dey enter runs
unemployment self e pompous
if you too fresh you dey do fraud