笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-20 22:46 | 星期一

Bandana (Mixed|Explicit)歌词-Fireboy DML&Asake

Bandana (Mixed|Explicit)歌词由Fireboy DML&Asake演唱,出自专辑《Afrobeats To The World, Vol. 1 (DJ Mix) [Explicit]》,下面是《Bandana (Mixed|Explicit)》完整版歌词!

Bandana (Mixed|Explicit)歌词

Bandana (Mixed|Explicit)歌词完整版

Bandana (Mixed|Explicit) - Fireboy DML/Asake

Lyrics by:Adedamola Adefolahan

Low-key

All of them don dey notice

I'm not joking

All my guys dem dem know me

Since '06

I've been writin' this story

I no be OG

But if you ask dem dem know me

I no dey blow trees

Orin lo nyi mi l'ori

L'o-o-ri

Music chose me

Just know this and know peace

Know peace

I dey lowkey

But I'm never lonely

Sexy ladies

Come whine fi me slowly

Na the love wey

I see na hin wey give me liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the Lord I dey go far

Usain Bolt mo d'aleba

Shout out s'awon t'emi ninu Shitta

Bandana lori bi ti 2Pac

Midnight walkers Karashika ahh

Dem never see me comin'

Joor-joor joor-joor

Hmm-mm comin' l'Eko

Mo gbe wan ni is coming

Ii-yeah-yeah oh-yoh

Naija boy wey dey go foreign

Wey go foreign

Wey go foreign

Wey go foreign

Oshey Mr Money

I'm never weak

I never cease ahn ahn

'Til eternity I'm on fire

My legacy will not die

My family is for life

Where dem dey

Who dem be awon da

Dem go craze dem go tire

Dem go say dem go say

Dem no know wetin dey sup

But low-key

All of them don dey notice

Ahn ahn ahn

I'm not joking

All my guys dem dem know me

Ahn ahn ahn

Since '06

I've been writin' this story

Sto-ry

I no be OG

But if you ask dem dem know me

Giddem

Na the love wey

I see na hin wey give me liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the Lord I dey go far

Usain Bolt mo d'aleba aleba

Shout out s'awon t'emi ninu Shitta

Bandana lori bi ti 2Pac

Midnight walkers Karashika ahh

Dem never see me comin'

Joor-joor joor-joor

Hmm mm comin' l'Eko

Mo gbe wan ni is coming

Ii-yeah-yeah oh-yoh

Naija boy wey dey go foreign

Wey go foreign

Wey go foreign

Wey go foreign

Oshey Mr Money

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef67aVVA9BgpVUQoGDw.html

相关推荐

  • Bandana (Explicit)歌词-Fireboy DML&Asake

    Bandana (Explicit)歌词-Fireboy DML&Asake

    Bandana (Explicit)歌词由Fireboy DML&Asake演唱,出自专辑《Playboy (Explicit)》,下面是《Bandana (Explicit)》完整版歌词! Bandana (Explicit)歌词完整版 B...

  • I Just Don’t Know歌词-Four Lads

    I Just Don’t Know歌词-Four Lads

    I Just Don’t Know歌词由Four Lads演唱,出自专辑《I Love How You Love Me》,下面是《I Just Don’t Know》完整版歌词! I Just Don’t Know歌词完整版 I Jus...

  • Penunggumu歌词-Groovebox Story

    Penunggumu歌词-Groovebox Story

    Penunggumu歌词由Groovebox Story演唱,出自专辑《Penunggumu》,下面是《Penunggumu》完整版歌词! Penunggumu歌词完整版 Meski jarak memisahKau membuatku ge...

  • (Vocal By )歌词-

    (Vocal By )歌词-

    (Vocal By )歌词由演唱,出自专辑《(Vocal By )》,下面是《(Vocal By )》完整版歌词! (Vocal By )歌词完整版 햇살 눈부신 아침괴로울 만큼 아름다운 날소리없이...

  • CASTLE OF SAND歌词-今市隆二

    CASTLE OF SAND歌词-今市隆二

    CASTLE OF SAND歌词由今市隆二演唱,出自专辑《GOOD OLD FUTURE》,下面是《CASTLE OF SAND》完整版歌词! CASTLE OF SAND歌词完整版 CASTLE OF SAND - 今市隆二...