Ayo歌词由Jays Million&HotKid演唱,出自专辑《Ayo》,下面是《Ayo》完整版歌词!
Ayo歌词完整版
Boy Wey dey pray o
I dey move ten toes I no local
Life Wey I come so
Many things done sup wey dem no no
But God is the koko
I go dey hustle till
My Blessings go show
I no fit go slow
Cuz my day done break
I go shine more
I go live my life normal
Everyday go be like summer
They want to play me corner
My God done bless me na na
Who never hear before
(Never hear before)
Come make I tell you now
I've losing myself before
(Ehnn)
Right now am standing strong
(Yeah eh)
Cuz Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
Cuz Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
Ehn olorun ti se o oluwa ti se o
Back in the day o
When money know dey o
The kind things wey my eye my see
Me and my guys see
Life show us type C
Wo
All of a sudden
Mo kipe satiramoni then
I started getting money and
I show love to my mummy
Poco pull me on
Laba fun won lo ti lo
Then I started chopping off
Fans started showing me love
Awon ban nu bora barida
I go live long pass babangida
Sho mo Kay of Lagos that's my jigga
Kilo wa fe ma fa karangida
Wo wo wo efun mi ni azul meji
Pelu casamingo meji
Sorry wo efun mi ni azul meji
Pelu casamingo meji
Cuz Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
Cuz Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
100 percent
I no dey pretend
Ama fighter
Take it down to the end
Bere mi ni ta
See I no dey fidget
I no dey relent o
I take it by step
Oro mi lonso
Oro mi lonso
I'll be grinding to the top
Oro mi lonso
Oro mi lonso
I'll be grinding non stop
I go live my life normal
Everyday go b like summer
They want to play me corner
(Corner corner)
My God done bless me na na
Who never hear before
Come make I tell you now
I've losing myself before
Right now am standing strong
Cuz Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
Cuz Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
Oluwa done Soro mi dayo
(Soro mi dayo)
Ah
Ni ba ti mo
Bere won su mo mi
Now am counting my blessings
I want to match up
My energy
And I thank God for my family