Ahead歌词由Young Boy演唱,出自专辑《Ahead》,下面是《Ahead》完整版歌词!
Ahead歌词完整版
Because I live in truth
Because I know the truth
Because I make my rules
You come Dey do like Jew
I no be fool
Bring your work come
Men get tools
When I'm in the mood
I take her to the moon
Ahead Ahead
Got one spider
Before the Benz
Your girlfriend
She like to bend
I voice her like she be
Choir
All my money she wan Dey spend
I mine her like she be bitcoin
Investment wey she no Dey earn
Bad boy
I want all her friends
Bad boy I give her to the end
Let's go
Pikin wey
Dey go message for him
Elders
Na him be baller
My face show
My shoe
But I no be mola
My baby Rihana
She say she wants my Gbola
I play the regea and the blue
She say she want makosa
Na street we Dey
Na OT wey Dey play
You wan Dey play
Mount kala before
The game
You know I be hustler
Hustled in the pain
Now I see the gain
But you decide to Dey hate
Straight up
Ekelebe wan run
I give am instructions
Then dey feel my pressure
Young boy
Tension
My baby Dey touch my sensor
She say she want her outcome
I come like the thief
But I follow the front door
I land for pluto
Wey the presido
Call me shalli shalli
Light up my claro
Old your tfare
When you Dey d road
No loose gauge
Your helper
When you get the tho