Barawo (Explicit)歌词由Zottiebanks&EminoProbeat演唱,出自专辑《Barawo (Explicit)》,下面是《Barawo (Explicit)》完整版歌词!
Barawo (Explicit)歌词完整版
Yah aahh
Mm-Ahn-Mm-Ahn-Ahn-Mm-Ahn-AH-Mm
Zottie is hottie lomona ah, (Emino)
See, Look into my eyes tell me what you see?
Oga ade no dey form deceived
If you’re talking money i go just believe
Na only money fit to dey ginger me
Look into my eyes tell me what you see?, ah ah Mm
Oga ade no dey form deceived
Toba Soro òwó i go just believe
Na only money fit to dey ginger me
E lo bami pe Broda Barawo, Broda Barawo
E Mapariwo
No be you be king you be Pharaoh, You be Pharaoh
Oga make you know
E lo bami pe Broda Barawo, Broda Barawo
E Mapariwo
No be you be king, You be Pharaoh, You be Pharaoh
Oga make you know
Every night and day in, Man I’m still grinding, Still Grinding
I no dey sleep, man I’m still chargin
Oro òwó lo bami i dey do my thing
Make my hustle smooth make e be for me
Agbelebu mi ni moma gbe nkan mi
Told my day one gees not to sleep on me
One day i go blow as in e sure for me
Eyin to laye ke duro timi
Me as I dey do I no dey do pass, Do pass
You fit to shenk me, ole fi mi kpa, Mi Kpa
Sebi lojokan moshi ma ga kpa, Ga kpa
Person wey do good fit do you bad,
Awon tan ti bu mi loma Eliminate, Eliminate oh oh oh
Na we go elevate o, Na we go elevate o
Every winner must to get up Celebrate, Celebrate o
Every hustler no get an’ holiday
Awon tan ti bu mi loma Eliminate, loma Eliminate o ayah
Na we go elevate o, Elevate o
Every Winner must to get up celebrate,
Every hustler no get an’ holiday
Ahn, Mm Ahn, Parare parare ah, Ahn Mm Ahn Mm, Omo Ope deti gbera, Life na turn by turn
Ahn, Ahn Mm Ahn Mm, Omo Ope deti gbera, Ahn Mm Mm Ahn
(Parare parare ah) Mm Ahn Ahn Mm Ahn Mm Life na turn by turn, Gbera O, Mm m, Omo Ope deti Gbera o, Ahn Mm Ahn Mm
E lo bami pe Broda Barawo, Broda Barawo
E Mapariwo
No be you be king you be Pharaoh, You be Pharaoh
Oga make you know
E lo bami pe Broda Barawo, Broda Barawo
E Mapariwo
No be you be king, You be Pharaoh, You be Pharaoh
Oga make you know
Look into my eyes tell me what you see?
Oga ade no dey form deceived
If you’re talking money i go just believe
No dey Ginger me