AH (Explicit)歌词由Kjuni演唱,出自专辑《LEDAH (Explicit)》,下面是《AH (Explicit)》完整版歌词!
AH (Explicit)歌词完整版
Welcome to the west
Normally, aguntan to ba baja rin go chop shit
Awon temi’n para pe oti pe ti mo ti drop sh**
Won ni ki n ki toe bonu felele kin burst things
Mo man over calcu tele nisiyin I’m like f**k sh**
No be news pe ko si any m**********r to le flow bayi
No guy flow dun bi coke and e dope die
Jen ja e, 6-6 everytime I roll dice
Hold bar swipe card mhen I no dey know prize
Real life I dey guide ko si stunt double
Grew up with em boys wey dey cause trouble
Make doe carry mama wey dey burst bubble
And I just wanna leave I no dey like struggle
Shetigbo mo ti lopolo way before I made money
Lo bi Johnny Walker man it’s not a day journey
I no dey joke with my doe ba mi gbe nkan mi
Oro to ba jade lenu mi they paid for it
2/4 I dey grind mo ni work rate
Stay up late all day tori word play
Pen game on a hundi no be horseplay
E don tey I clear for their eye be like 4K
Okay tell me where the bag dey I show face
Bone face pelu ski mask omo no case
Pick race pelu singlet omo see pace
Shekpe, na my real life no be role play
Shetigbo (Ah!)
Omoyemi wo ko siyen mo (Ah!)
Gbedu to wa nle ju iyepe lo (Ah!)
Steady I dey cook, I feed them all (Ah!)
Ti ti ti tile fimo (Ah!)
Omo kalashin dey fire lo (Ah!)
O de ti mo pe ko si ele no (Ah!)
Wey go chop am once and no go run (Ah!)
Sh-sh-shetigbo
(Ah! Ah!)
Ti-ti-tile fimo
(Ah! Ah!)
…